SHARE

Glory II Lyrics by Victony Feat. Fridayy

SHARE

Victony and Fridayy Lyrics

Victony and Fridayy's collaborative remix of Glory offers a fresh perspective on the introspective original, read Glory II lyrics below and sing along.

Cover art for Glory II by ictony featuring Fridayy
Glory II Cover Art

Victony & Fridayy - Glory II Lyrics

Prayer for my people, beggi help me say Amen
Say we no go suffer, up until forever when
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
Dem dey copy we say way we get the upper hand

Come on baby you can have a look
Come see how we living, we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk na hallelu
All I do is win, my life a movie in a loop

Glory to God
Glory to God
Somebody say oghene doh
Say them for give me, a little love
Wey I for use push, a little more
If I talk the things, wey we do
You for tell me say, no be true, talk
Even when I dey for ground I dey moon walk
Glory to God
Glory to God oh

Ehen caboo caboo bentayga
Tequila we no dilute, bad behavior
Kele wey dey do balloon dem dey here
See that one for black her name na temptation
Anything she wants, I got it I say so
Chrome heart to remember your savior
Birkin, you go use that one play
So we for flex on everybody, wey say we be failure

I pray I never lose myself on this road
Them never see ebelebe for beast mode
So I dey show them stubborn
I wear my chain for head, to show my pain torments me
Nobody suspect, pray my heart repair
I dey feel am for my bone oh
I still dey feel am dem no know so eh

Glory to God
Glory to God
Somebody say oghene doh
Say them for give me, a little love
Wey I for use push, a little more
If I talk the things, wey we do
You for tell me say, no be true, talk
Even when I dey for ground I dey moon walk
Glory to God
Glory to God oh

Never gave a damn what people had to say
As long as you know you to get my prayers
And when I’m out of words I still say hallelu
In front of my enemies while you prepare my table
They don’t know the half of things we had to do
Too many nights of sinning just to find some food
Never won before it felt like we was born to lose
Oh, now it’s too much money flowing hallelujah
Glory to God, glory to God
I cannot stop, I cannot stop
For the ones I love that’s six feet under
Tequila I pour it out for the soldiers
Baby you’re mine, baby you’re mine
You give me life, you give me life
When I see your pretty face under the sun
Pray to god I know that you’re the only one

Prayer for my people, beggi help me say Amen
Say we no go suffer, up until forever when
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
Dem dey copy we say way we get the upper hand
Come on baby you can have a look
Come see how we living, we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk na hallelu
All I do is win, my life a movie in a loop

Glory to God, Glory to God

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT