After God Lyrics by Anti World Gangstars & Odumodublvck
Anti World Gangstars, Odumodublvck, Reeplay, M.I & Xcafino Lyrics
Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Anti World Gangstars's chart-topping hit, After God, featuring Odumodublvck, Reeplay, M.I and Xcafino.
Intro
They tell you say that uncle is not my friend
Isi not my frenn (Know why)
Native doctor don give Pastor wife belle (belle oh)
Omo Pastor say she wan marry Imam
Native doctor don give pastor wife belle o (Pastor wife belle o)
Omo pastor say she wan marry Imam
Wey dey wear kaftan, me I don't understand
She be woman but these days she don dey turn chop man
Use your head pan
E be like your brain dey for frying pan (frying pan)
Me sef original bad man wey dey carry mighty things like Duncan
Chorus
Fear human beings
Omo dem no get conscience
Me I no like nonsense
After God, you go fear government
Omo fear human beings (Fear human beings)
Omo dem no get conscience (Omo dem no get conscience)
Me I no like nonsense (Me I no like)
After God, you go fear government (After God, you go fear government)
Verse 1
Eh
Adamma beke
Ba, Back then na she first encounter nonsense
She encounter bloodshed
Na her pastor been burst e all into there
When her mama come, come migima handled me well
Sleeping pills I dread, a girl of twelve e fuck am to death
Dance galala, dance galala
Dem don catch am we dance skelewu for church
E don cast on God
Be like say pastor wife sef dey form
Choírmaster perch on her clitoris (Damn)
Big mummies dey sweat her jeans
Jesus, she kolobi her nieces
I can't believe it, she even run am scissors
Chorus
Fear human beings
Omo dem no get conscience
Me I no like nonsense
After God, you go fear government
Omo fear human beings (Fear human beings)
Omo dem no get conscience (Omo dem no get conscience)
Me I no like nonsense (Me I no like)
M I
After God, you go fear government (After God, you go fear government)
Hot stories
Verse 2
Yeah after God
Facts
Human beings no dey fear punishment
We no dey fear God, no dey fear judgment (Judgment)
I don travel the circumference of this world
Everywhere it's the same concept (Same)
One girl dey hustle to make success (Eh)
Make money, make friends, make progress (Eh)
Her only crime was a race of press (Eh)
Ran into the hands of a fake prophet (Wow)
See this innocent soul is serving everyday in the church
With a clear conscience (Clear conscience)
And the sicko no dey hear consent (Wow)
Everyday he's missing 'fore he had a fear confess (Eh)
He sent it in a long-run text saying
Everybody get evil for their own koro
Make we all confess (All confess)
There's levels to this evil men, it's so complex
Chorus
Fear human beings (Fear human beings, Eh)
Omo dem no get conscience (Ya)
Me I no like nonsense (The worst part is they escape consequence)
After God, you go fear government
(Cause they have friends in government, yeah it's real)
Omo fear human beings (Fear human beings)
Omo dem no get conscience (Omo dem no get conscience)
Me I no like nonsense (Me I no like)
After God, you go fear government (After God, you go fear government)
Outro
Native doctor don give Pastor wife belle (belle oh)
Omo Pastor say she wan marry Imam
Native doctor don give pastor wife belle o (Pastor wife belle o)
Omo pastor say she wan marry Imam
Wey dey wear kaftan, me I don't understand
She be woman but these days she don dey turn chop man
Use your head pan
E be like your brain dey for frying pan (frying pan)
Me sef original bad man wey dey carry mighty things like Duncan
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook