SHARE

Cerebral Lyrics by Monaky Ft Dessy Carter

SHARE

Monaky and Dessy Carter Lyrics

On Monaky's "Candor" album, "Cerebral" stands out with its captivating sounds and Dessy Carter's powerful vocals, explore the lyrics below and let the music wash over you.

Cover art for Candor Album by Monaky
Candor Album Cover Art

Monaky & Dessy Carter - Cerebral Lyrics

Verse 1: Monaky
Sometimes na empty head deny access
Two puffs reconnect the VPN
Highest bidder l'ọmọ, intellectual property ever dey function tell me
Once upon a time when I dey grow person tell me

Chorus: Monaky
As you put cloth for body
Make you still get intellectual property
Many things for self invest
E no reach one quarter normally
As you put cloth for body
Make you still get intellectual property
Very chеap, na common sense
E no reach onе quarter normally

Post-Chorus: Monaky
[Non-Lyrical Vocals]
Dey use my cerebral

Verse 2: Dessy Carter
For this my life I like to find source
Others dey wey rely on wetin dem talk
I waka face where no one choose
Pedicure my toes
Incase say my shoe no lace
I go lie for you?
I waka face where no one choose
Pedicure my toes
Incase say my shoe no lace

Chorus: Monaky
As you put cloth for body
Make you still get intellectual property
Many things for self invest
E no reach one quarter normally
As you put cloth for body (Ah)
Make you still get intellectual property
Very cheap, na common sense
E no reach one quarter normally

Post-Chorus: Monaky
I go lie for you?
THE TROUBADOUR
Make I dey use my cerebral

Outro: Monaky
They call me Monaky
A.K.A (THE TROUBADOUR)
Use my cerebral
(I go lie for you?, I can't lie for you)
Eh, dey murmur, no be here I dey rush ogbono

Explore lyrics from other music genres here

Get Fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT