SHARE

Refund (Part 2) Lyrics by Reeplay Ft Odumodublvck & Ajebo Hustlers

SHARE

Reeplay, Odumodublvck and Ajebo Hustlers Lyrics

Reeplay's hit song, Refund, gets a powerful remix featuring Odumodublvck and Ajebo Hustlers, dive into the official lyrics for Refund Part 2 below.

Cover art for Refund Part 2 by Reeplay featuring Odumodublvck and Ajebo Hustlers
Refund Part 2 Cover Art

Reeplay, Odumodublvck & Ajebo Hustlers - Refund Part 2 Lyrics

Sound the Alarm
She go need refund oo
Ayo make way bad boys coming through
Ajebo Hustlers
Blvcksheep forever, blvcksheep for life
Izgaaju till we Kpeme,
Antiworld gangstars, GE records, you get me
Odumodublvck
Reeplay

Sound the alarm
I go dey for this bitch till dawn
I go nearly want use flenjo
Kill myself till thy kingdom come
She too dey wetin?
She too dey wetin o
She too dey like dunce (Mumu)
Her nyash na silicon

Why I no con march break
Na the bunda recalibrate my cartage
She no come play
Pick one pick two
General market
Na the pum pum
Send (who?) me
Go Madagascar
Modu no press am
Modu no squeeze am
Na yesterday dem pump am
Size am fill am
Easy Jeje before you burst am

Anywhere wey you buy am from
Tell them say you need refund
It’s not looking uniform
It’s not looking uniform
Anywhere wey you buy am from
Tell them say you need refund
It’s not looking uniform
It’s not looking uniform

You suppose hear the odour ashawo kobo kobo
You no fit come dey shine okpolo
Me I dey match with my nigga
We dey on our widas
Dey watch out for who dey mormor
Baka make me shout Jesu
Kele wey hot pass ekwensu
Melanin she black like ichekwu
Ah omo peteru
Na so she dey do
Anywhere wey you buy am ask them for refund no need to debunk sha
Omo see na silicon see the way her ikebe shift out from her trouser
And I cluster
Put hand inside my boxer
I dey nak am dey nak am the mother say
Why you no dey treat her like your daughter

For night na slay mama for day time she a activist
She say her boyfriend manipulative a narcissist
She say na pepper wey the guy take her eyes e see
Na only inside Lagos you go see this kind of thing
Baka wey soft like water wey dey inside selofin
Rebuke the devil, call on God
Call on Elohim
Na angle 90 wey she give me wey dey tell on me
See kele wey I wan carry under my canopy

Anywhere wey you buy am from
Tell them say you need refund
It’s not looking uniform
It’s not looking uniform
Anywhere wey you buy am from
Tell them say you need refund
It’s not looking uniform
It’s not looking uniform

Eki matter no long
Chinasa don go cast
My guy go press
Her nyash
Angrily
Like animal
The thing come burst on top him hand o
The thing come be like oil
Pus iyama
E come be like custard
Wey don spoil

Lekpashandi
Tini gbeku
Don swear affidavit
She don change her pattern
Obago
Babanbola no reach am for antics
Jabajantis
No arthritis
I go elbow you if you come near my side
If na fake ikebe wey you get o
When you see me go hide

Anywhere wey you buy am from
Tell them say you need refund
It’s not looking uniform
It’s not looking uniform
Anywhere wey you buy am from
Tell them say you need refund
It’s not looking uniform
It’s not looking uniform

Discover more of the latest chart-toppers and stay in the loop with real-time updates on and Facebook. Explore new song lyrics here.

Related

ADVERTISEMENT