SHARE

Soul Lyrics by Salle Feat. T.I Blaze

SHARE

Salle and T.I Blaze Lyrics

Embrace the power of words and music with the heartfelt lyrics of Salle's Soul, featuring T.I Blaze.

Cover art for Soul by Salle featuring TI Blaze
Soul Cover Art

Salle & T.I Blaze - Soul Lyrics

Shey you see this life (life)
Everything I'm wanting, everything I sacrifice
So, don't stress me, try to be my only only hype (hype)
Only only hype, na money be my holy ground

Things are good here
I'm not stupid, yeah
Listen to me, yeah
Feel the rhythm, yeah
It's just God
Music and the love
Nothing else involved
I'm practically null

Mama prayers got my back oh (back)
Where dem no want me, me, I pack oh (pack)
I no dey wish person bad for my life
Me wey I dey find how my life go better
Family dey look up to me
I dey look up to God, I dey find my raba
Make my children no ever know how their papa take struggle with sapa
I'm not after you life, why you hating my living?
Why they wan stop all the grace I'm receiving?
Dem don forget man no be God
Superman no be Hulk
Dem don forget man no be God
Every day money, no holiday
If money na sin, no holy day
I go just travel far away
Party everyday, life is one, yeah

Shey you see this life (life)
Everything I'm wanting, everything I sacrifice
So, don't stress me, try to be my only only hype (hype)
Only only hype, na money be my holy ground

Things are good here
I'm not stupid, yeah
Listen to me, yeah
Feel the rhythm, yeah
It's just God (ah-ah, ah)
Music and the love (music and the love)
Nothing else involved
I'm practically null

Hmm-mm, ah-yeah
Hmm, ah-yeah-yeah, ah
Ah-ah, ah-ah (ah-ah, ah)
Family dey look up to me
I dey look up to God, I dey find my raba
Make my children no ever know how their papa take struggle with sapa

Check lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT