SHARE

Lotto Lyrics by Lago Feat. Blaqbonez

SHARE

Lago and Blaqbonez Lyrics

Explore the lyrics of Lotto by Lago featuring Blaqbonez as we delve into the verses of this collaborative track. Immerse yourself in the dynamic fusion of Lago's unique style and the lyrical prowess of Blaqbonez, experiencing the narrative that unfolds with each line.

Lago Wake Up EP Cover
Wake Up EP Cover

RELATED: Read 'Blessings' Lyrics by Lago Ft Zlatan

Lago & Blaqbonez - Latto Lyrics

Only you wey get my heart
Only you wey get my heart
Don’t you let me down
Don’t you let me down
Stay my side
Yeaaah oooohh
My pedestal
I cannot deny

You dey high like Choko
Be like sey I win Lotto
I dey dance like Poco
Wetyn I chop me I don’t know
I don’t know
See I don’t know

Wobo sheyin Fakosi
Fire disaster
Shayo na bastard
Aaahhhhh
Tele mi lor
Don’t delay me now
Nor delay me now

Running through the valley of the shadow of death
Fear no evil
I’m in the benzo tinted
We don’t see no people
I’m with my Shawty
In case you’re looking for me

She got her friend
She ain’t stingy with the loving
She ain’t stingy with the loving
'Cause she got it in abundance
She know when she drop it
She gon get some bundle
She ain’t the type I’ma run through
Banner on me cruise
So they see her when she want
Yeah
Baddie with the boot
That do shit that you can’t do
This a different style
I’ve never
it’s a different style
You gon show me respect
If a nigga want cap
You gon know where I’m at
And I can go blaa
if anybody put hands on this B
Any body put hands on this B
Pour me water
My Celsius dey rise o
I’m loosing control o
Wetyn you gimme chop Odo
Times I nor get sika
You dey by my side ooh oooh
Rev up my grind
Pree life
Me nor rely
Pon chance
You dey high like Choko
Be like sey I win Lotto
I dey dance like Poco
Wetyn I chop me I don’t know
I don’t know
See I don’t know

Wobo sheyin Fakosi
Fire disaster
Shayo na bastard

Explore Other Song Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT