SHARE

Ripo Ripo Lyrics by Omah Lay

SHARE

Omah Lay Lyrics

Familiarize yourself with the lyrics of 'Ripo Ripo' by Omah Lay and sing along.

Ripo Ripo Lyrics by Omah Lay
Omah Lay

Omah Lay - Ripo Ripo Lyrics

Omah Lay

Damburuba – Arm Robber
Damburucas – Sound Go Down – Oga Okada
Barack Obama – Reverend Mbaka
Omo Yoruba – Wole Soyinka
Oga Osama – Oga Ogbaja
Osa Loviwa – Oluwa Burna
Omah Oluwa – Yaradua
This One – That One

I dey do my thing small small
I no dey follow you for more agbalumo
And I dey take my sign small small
I no dey follow you try kanjidam
Let me come and dey go
The money wey I get no be to con dey show
The car wey I get, I dey use
No dey drive for road
The life wey I dey live is on my own

You con dey call me this one, that one
You con dey talk things, oga why?
You don't know that I am doing this for mama
You don't know that I am doing this for mama
You con dey call me

Damburuba – Arm Robber
Damburucas – Sound Go Down – Oga Okada
Barack Obama – Reverend Mbaka
Omo Yoruba – Wole Soyinka
Oga Osama – Oga Ogbaja
Osa Loviwa – Oluwa Burna
Omah Oluwa – Yaradua
This One – That One

I dey do my thing small small
I no dey follow you for more agbalumo
And I dey take my sign small small
I no dey follow you try kanjidam
Let me come and dey go
The money wey I get no be to con dey show
The car wey I get, I dey use
No dey drive for road
The life wey I dey live is on my own

You con dey call me benchman (Player)
Wey dey form sense man (Gbenga)
Wey dey claim Benzema (Stranger)
No one to come and quench my (Prayers)

But I dey give them ripo ripo popoo
The vibe dey enter the body oh-oh-oh
Ripo ripo ro po
The vibe dey enter the body oh-oh-oh
Me I dey give them porigi poo po
As I dey find my mmoney oh-oh oh-oh-oh
Me I dey give them, porigi poo po po
Me I just dey find my money oh-oh-oh

Dem con dey call me
Damburuba – Arm Robber
Damburucas – Sound Go Down – Oga Okada
Barack Obama – Reverend Mbaka
Omo Yoruba – Wole Soyinka
Oga Osama – Oga Ogbaja
Osa Loviwa – Oluwa Burna
Omah Oluwa – Yaradua
This One – That One

I dey do my thing small small
I no dey follow you for more agbalumo

Explore Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT