Nwoke Esike (Interlude) Lyrics by Phyno Feat. Huspuppi

SHARE

Phyno and Hushpuppi Lyrics

Securing the tenth spot on Phyno's album, Full Time Job, is the track Nwoke Esike (Interlude) featuring Hushpuppi, read Nwoke Esike lyrics below.

Full Time Job Cover Art

Phyno & Hushpuppi - Nwoke Esike (Interlude) Lyrics

Hello!
This is a prepaid call from ...

You know the other day somebody ask me
Wetin be the best advice I fit give people out there
And I tell am say
Una o
Make everybody run their race
In their own pace o
Everybody destination dey different
And finish line no dey for this life
Anytime you reach your own point of celebration
You go collect your own congratulations
So Abeg no try to please street and online pedestrian o
Street no get memory and pedestrians dey move on
Do your best at all times and do it for your self men
I see say pressure to do unboxing videos wan kill a lot of people
Abeg take am easy on your self
Go work hard
Abeg life is too short
Ko so mo no ijaya one

Oh my God o amaghim ebe’m na eje o
Na you dey in charge o Ifem na ayo Bu oganiru
And onye si na uwa ya kacha nma ya puta na ogbo ka anyi fu nu.
Na jeje I dey o I carry my cross dey go
Nwoke esike kwe
Nwoke esike kwe o
Nwoke esike kwe
Nwoke esike kwe o
Ife anyam fukwalu na onu’m ama ekwuwu kwa o
Akwa anya’m bekwalu na onum ama kochakwa o
Uwa bu onye melu Ike ya ona
Chuwku okike nyenum amamighe gi oo
Uwa bu onye melu Ike ya ona
Imakwa na nwoke esike kwe o
Ahhh nwoke esike kwe o

Gi bu onye na eko aka
Ina aba asi gi aka nyo
Gi putawa na ihe a ina eme
Iju
Malukwana amalu na uwa bu afia

Anyi na ayo olisa ka anyi fu echi
Ogonogo ndu na aru isi Ike
Ka aku bulu osimili atata nooooo
Anya fulu ugo kene chukwu
Echi eteka onye ma echi nu
Onye di ndu ka no na ofe
Onye di ndu ka no na egwu nu
Nwoke esike kwe
Nwoke esike kwe o
Nwoke esike kwe
Nwoke esike kwe o
Ife anyam fukwalu na onu’m ama ekwuwu kwa o
Akwa anya’m bekwalu na onum ama kochakwa o
Uwa bu onye melu Ike ya ona
Chuwku okike nyenum amaghigi oo
Uwa bu onye melu Ike ya ona
Imakwa na nwoke esike kwe o
Ahhh nwoke esike kwe o

I know say a lot of una don miss me
Me sef miss una o my people
I know say e no easy out there
Everybody dey find wetin dem go chop
But along the way make una no find wetin go chop una o
Do your thing
It will inspire some and it will annoy some
But do it anyways
E PAIN DEM!

Check other latest song lyrics here, and get fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook

Related