SHARE

Many Things Lyrics By Bella Shmurda | Official Lyrics

SHARE

Bella Shmurda Lyrics

Talented Nigerian singer Bella Shmurda has released a brand new hit jam titled 'Many Things', read the official lyrics to the song below.

Many Things Lyrics By Bella Shmurda | Official Lyrics
Many Things Cover Art

STREAM & DOWNLOAD AUDIO: Many Things By Bella Shmurda

Bella Shmurda - Many Things Lyrics

So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what’s up

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say thе boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Dеn ma ride or die
When they see me show

See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life

Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you’re naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me

Check other Lyrics You Might Like HERE

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT