SHARE

Dey Play (Ginger Dem) Lyrics by Toby Shang

SHARE

Toby Shang Lyrics

Read and learn the correct lyrics to ‘Dey Play (Ginger Dem)’ by Toby Shang. This song was produced by Niphkeys.

Dey Play (Ginger Dem) Lyrics by Toby Shang
Toby Shang

Toby Shang - Dey Play Lyrics

Hypeman wey dey worry artist
Wey dey worry artist
Hypeman wey dey worry artist
Wey dey worry artist
Toby shang ginger dem
Ginger dem
Toby shang ginger dem
Ginger dem

As I show face everywhere pepper soup
Pepper soup
Everywhere pepper soup
Pepper soup
As I show face everywhere pepper soup
Pepper soup
Everywhere pepper soup
Pepper soup

As e dey play e dey show
As e dey show e dey play
As e dey play e dey show
As e dey show e dey play

Cause they don’t know they don’t know
You don’t know you don’t know

Hypeman wey dey worry artist
Wey dey worry artist
Hypeman wey dey worry artist
Wey dey worry artist
Toby shang ginger dem
Ginger dem
Toby shang ginger dem
Ginger dem

As I show face everywhere pepper soup
Pepper soup
Everywhere pepper soup
Pepper soup
As I show face everywhere pepper soup
Pepper soup
Everywhere pepper soup
Pepper soup

Let me put my broom into your zoom zoom
Into your zoom zoom
Let me put my broom into your zoom zoom
Into your zoom zoom
So that e go pepper soup

They don’t know they don’t know
You don’t know you don’t know

Hypeman wey dey worry artist
Wey dey worry artist
Hypeman wey dey worry artist
Wey dey worry artist
Toby shang ginger dem
Ginger dem
Toby shang ginger dem
Ginger dem

As I show face everywhere pepper soup
Pepper soup
Everywhere pepper soup
Pepper soup
As I show face everywhere pepper soup
Pepper soup
Everywhere pepper soup
Pepper soup

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT