SHARE

Official 'Billionaire' Lyrics by Kelvyn Boy

SHARE

Kelvyn Boy Lyrics

Read the official lyrics to 'Billionaire' by Kelvyn Boy, this song was produced by DJ Breezy.

Official Billionaire Lyrics by Kelvyn Boy
Billionaire Cover Picture

Kelvyn Boy - Billionaire Lyrics

Intro
Oh no no yi yi
Oh no no yer yer
DJ Breezy, on the beat
Oh no no yer yer

Pre Chorus
All everything I need
I dey get 'cause I geti money
All the girls follow me
'Cause of the money they wan' fuck with me
Nobody flex on me
For ma area I be the gee
(And if you don't know)
I go do am again make you see

Chorus
I be billionaire
Down down down down
Down down down down
And if you see me in my
Agbada 'gbada 'gbada 'gbada
You can call me
Oga o oga o oga o oga o
I be billionaire
Down down down down
Down down down down

Verse 1
You can call me Alhaji (Alhaji)
Chillin' for the beach in Labadi (Labadi)
Pull up in na rover 'rari (Ferrari)
Bad man watch nobody (watch nobody)
Abrate pa a ma si dwa mu
Me wɛ sika beberee wɔ me bɔtɔm'
Me wɛ sika bebеree wɔ me bɔtɔm'
Me wɛ sika bebеree wɔ me bɔtɔm' ɛ

Pre Chorus
All everything I need
I dey get cos I geti money
All the girls follow me
'Cause of the money they wan' fuck with me
Nobody flex on me
For ma area I be the gee
(And if you don't know)
I go do am again make you see

Chorus
I be billionaire
Down down down down
Down down down down
And if you see me in my
Agbada 'gbada 'gbada 'gbada
You can call me
Oga o oga o oga o oga o
I be billionaire
Down down down down
Down down down down

Verse 2
Call me billionaire, cos I get money
Cos I geti money
I just dey chop am nyafo-nyafo
I just dey chop am nyafo-nyafo
I be billionaire and I geti money
And I just dey chop am
Nyafo-nyafo nyafo-nyafo nyafo-nyafo
Nyafo-nyafo nyafo-nyafo ɛ
Abrate pa a ma si dwa mu
Me wɛ sika beberee wɔ me bɔtɔm'
Me wɛ sika beberee wɔ me bɔtɔm'
Me wɛ sika beberee wɔ me bɔtɔm' ɛ

Chorus
I be billionaire
Down down down down
Down down down down
And if you see me in my
Agbada 'gbada 'gbada 'gbada
You can call me
Oga o oga o oga o oga o
I be billionaire
Down down down down
Down down down down

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT