2baba Lyrics
Warriors is the introductory track and title track for 2baba's 2020-released album, the song's lyrics are available below.
2baba - Warriors Lyrics
Intro
Uh uh
Yeah, ye!
Uh uh
Verse 1
E don tay wey men don dey for here
Young boys just been doing big things
Dem go think say men go fear
But walahi, we stand gidigba
We get one love for here
That's why we be warrior
We be bloody survivals
No confuse the thing, I no claim senior for here
I just wan talk am how e be
I just wan clear the air
Because e plenty for the place, I no enter anybody space
But in the background, you know as you grow, bad belle must to show
Thеy must to show
Chorus
So right now
They want to see me fail
So I guess I will fail thеm
They want to see me fail
So I guess I will fail them
I will fail them, big time
Hot stories
Verse 2
Nowadays shey you see (Things are different from before)
Things dey move speedily (Jungle don mature)
Whatever will be will be (For sure)
You go move, you go groove, you go hammer if your level pure
I think of everything, I think about the days
When nothing dey to eat, no food, no work, no money to feel high-ray
But na story e be today, and that time we dey dey chase
We been dey chase wetin we be no know
As we start to grow we start to understand say, say
You can not mix oil with water
You should not add fire to any butter
Some would envy, dem go envy you to your grave
Chorus
So right now
They want to see me fail
So I guess I will fail them
They want to see me fail
So I guess I will fail them
I will fail them, big time
Explore Other Latest Music Lyrics Here