
Straffitti, Zlatan and Scottyolorin Lyrics
TE WO II by Straffitti, Zlatan, and Scottyolorin centers on wealth, hustle, and a flashy lifestyle, the lyrics highlight making and spending money freely, using success and financial power to attract attention, especially from women.
RELATED: Read 'TE WO' Lyrics by Straffitti & Scottyolorin
Straffitti, Zlatan & Scottyolorin - TE WO II Lyrics
Half a milli (Ehn)
One milli (Ehn)
Five milli (Ehn)
Ten milli
Wetin you want?
Ja mi si!
If e no reach, ma fi si
O baby
My baby
Nepo baby, no be ṣẹpẹtẹri
Small thing I press now she want to marry (Ayiii, astala)
Why always me, ilefo Balotelli, ki lo (J'ọn mọ)
Ki lo fẹ baby ki lo fẹ (Ki lo fẹ?)
This your body na pepe na pe (Pe pe)
Ki lo wi baby make I press (Ki lo wi?)
Anything wey you want I go tẹ'
Ṣe make I tẹwo (Tẹwo)
Tẹwo (Tẹwo)
Tẹwo oo tẹwo (Tẹwo)
Tẹwo mo ti gbowo lọdọ maye
Mo ma tẹwo
They never fit to see anything (Never, never, never)
Na we dey burst and kill everything (Burst)
Step ina the room, we don't see enemies (Okay)
You dey sleep we dey pack everything
Ah ah kuro nbẹ
Money na water, money na H2O (Aquafina)
Isẹ Oluwa ni mo ni kẹ ma tu wo (Mo le debẹ)
Na every day I dey pack crypto
Sapa na poison, na money be the antidote
Cha cha cha ụmụnna clock it (Clock it)
Tell me what you want, I'm gonna solve it (Solve it)
I dey tẹwo na why the shawties dey love me (Love me)
I am always grinding, no be me dem go pour spit (Ah ah, ah)
Na money for hand, back for ground (Mo ma tẹ)
I dey hustle for my goal, I no dey pack for ground (Mo ma tẹ)
Before your credit alert go sound
Drop phone with Biesloaded make I no cast online
Ki lo fẹ baby ki lo fẹ (Ki lo fẹ?)
This your body na pepe na pe (Pe pe)
Ki lo wi baby make I press (Make I press?)
Anything wey you want I go tẹ
Ṣe make I tẹwo (Tẹ tẹ)
Tẹwo (Tẹ tẹ)
Tẹwo oo tẹwo?
Tẹwo mo ti gbowo lọdọmaye
Mo ma tẹwo
They never fit to see anything (Never never never)
Na we dey burst and kill everything (Burst)
Step ina the room, we don't see enemies (Okay)
You dey sleep we dey pack everything
Ah baby call me tẹwo tẹwo
I too fresh, yeah, they call me swago swago
Baby say she fuck with scotty!
From the lungu, but they call us butty
I dey with baddie no be oscroh
Na my Balenci' just dey make me gazo
And my Ricky just dey make me gazo
I too active, I no dey roll with ozuwor (Ozuwor ozuwor)
I dey with skizzy, I dey pack am
Paste your locay, baby, make I match am
Call your OPay, baby, make I splurge am
Call your OPay, baby, make I splurge am
Splurge am splurge am splurge am
Ki lo fẹ baby ki lo fẹ (Ki lo fẹ?)
This your body na pepe na pe (Pe pe)
Ki lo wi baby make I press (Make I press?)
Anything wey you want I go tẹ
Ṣe make I tẹwo (Tẹ tẹ)
Tẹwo (Tẹ tẹ)
Tẹwo oo tẹwo?
Tẹwo mo ti gbowo lọdọmaye
Mo ma tẹwo
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook