Zerrydl Lyrics
Pressure serves as the closing track on Zerrydl's debut EP, Danger Zee, read the song's lyrics below and sing along.
RELATED: Read 'Knack Am' Lyrics by Zerrydl
Zerrydl - Pressure Lyrics
Zerry pon this one
Bi busy
I been on the road and I’m lost in thought
Never loose faith
I put my trust in god
Put my cellphone on do not disturb
Because if you no get money you go see many insult
I know Jah Jah cover me
I remember when Nkechi pour me water ni
And she go dey call me
Everytime I no dey pick oo
I never make money
Tell me why I go dey sleep oo
Hot stories
Deep down I feel far away
From the pressure and the stress
I dey face from each direction
So dis time I’m gonna sought a way
To find redemption and save me the pressure
I dey my hustle mood
Do not disturb me
Same time my girlfriend she still disturb me
I got to concentrate 'cause I dey chase money
'Cause if the oppression come e no go funny
How do I pay?
Cashapp to wallet
Trade by vendor and trade my money I collect
But they still dey discuss money full your pocket
Enemies be like snake inside toilet
Lost a lot I never loose my faith
Dem be try take my place but I remain Zerrydl
How you wan take feel like when people wey you call your friends
They pluck your feathers take dey scratch ear
When I fall afam wey up
I’ve never been sober only when I’m in my place
Now I put a smile on my family face
I finally know how the money dey taste
Deep down I feel far away
From the pressure and the stress
I face from each direction
So dis time I’m gonna sought a way
To find redemption and save me from the pressure
Deep down I feel far away
From the pressure and the stress
I face from each direction
So dis time I’m gonna sought a way
To find redemption and save me from the pressure
Deep down I feel far away
From the pressure and the stress
I face from each direction
So dis time I’m gonna sought a way
To find redemption and save me from the pressure
Check Other Latest Music Lyrics Here