No Option Lyrics by BOJ Feat. Odumodublvck

SHARE

BOJ and Odumodublvck Lyrics

BOJ's Gbagada Express Vol 2 track seven, No Option, features Odumodublvck. Check out the lyrics below.

Gbagada Express Vol 2 Cover

BOJ & Odumodublvck - No Option Lyrics

Intro
E don be
Don sup
E don be
Don sup
E don be
Don sup
E don be
Don sup

Chorus
Emi o shomo
Lati Lasgidi to London
Number 1 they ain’t got no option
Ko mi je bi ti corruption
No option
Abi you wan front
My girl fit control your omo
Number 1 they ain’t got no option
Ko mi je bi ti corruption
No option

Refrain
Emi o shomo
Shomo, shomo, shomo
Shomo, shomo, shomo
Shomo, shomo, shomo
Shomo, shomo, shomo

Verse 1
Baddo say Odumodu take it in a lump sum
Boj my aza don dey shake like bum bum
(e dey shake)
Dollar pelu Naira Modu I dey touch all
She dey follow my command even the one I no talk
She commot kamasutra
I fall out my bazooka
I no dey shoot awka
My Kala no be ajebutter
Hol up
Shey you no go cum (why?)
Fuck her till her pussy sore
O what have I become (God)

Verse 2
What have I begun (lord)
An Abuja boy (ehn)
All the way from London
My gbedu dey scatter club
Baddo flow I go chop till finish
Now I don dey pop
Promoters dem go suck my penis
I go smash like tennis
All the babes I banish
Niggas wey wan hustle me I swear I cut Finidi
Itiboribo na person wey no carry gun
I’m the boogie man
All my Niggas be like ambulance

Chorus
Emi o shomo
Lati Lasgidi to London
Number 1 they ain’t got no option
Ko mi je bi ti corruption
No option
Abi you wan front
My girl fit control your omo
Number 1 they ain’t got no option
Ko mi je bi ti corruption
No option

Refrain
Emi o shomo
Shomo, shomo, shomo
Shomo, shomo, shomo
Shomo, shomo, shomo
Shomo, shomo, shomo

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related