
Balloranking and Oxlade Lyrics
Melanin by Balloranking featuring Oxlade is a smooth love song centered on admiration, attraction, and emotional connection, the lyrics celebrate a woman’s beauty especially her melanin while expressing how deeply she captivates the singer and even inspires him to change for love.
Intro: Balloranking
Bad gyal
Bad girl tell me "tell me, don′t go
Number one, the boy shall-
Badman
Deo-Deo-Deo
Would you call me, Tekoma?
Would you call me, Tekoma?
Verse 1: Balloranking
And her body melanin
Bad gyal gat me vibing all night (all night)
Ọmọ Lebanese
Make me say all the things in my mi-i-ind
Á j'ègun, jẹ′ràn, Idi Amin
Wọn n gbọ mi ni UK, and wọ Germany
I get another kele for India
Na she dey help me roll up my indian hemp
Chorus: Balloranking
Where you dey carry me dey go, mama?
Flows wey me got na bonfire
Mò l'ágbè tàn, never never tire
Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah
Where you dey carry me dey go, mama? (Dey go, mama?)
Flows wey me drop na bonfire (ooh)
Mò l'ágbè tàn, never never tire (never-never tire)
Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah
Post-Chorus: Balloranking
Mòti r′ògò
Man give my heart and soul
Of you-you, wetin you make and do, ooh? (Yeah)
Only you, ooh
Only she fit make bad man change
Only you, ooh
Vibe okay, me no fit expla-ain
Verse 2: Oxlade
Me, I like your melanin popping, ibádi ẹ gárá gàn
You make man double hin hustle
ou make man ṣárájọ oh
This one no be "you feel something", it is you that I want
Oh, abeg, no sán′lè
Mòfẹ fi ẹ ṣáyá, jọọr (mòfẹ fi ẹ ṣáyá, jọọr), má gárá, jọ
Chorus: Balloranking
Where you dey carry me dey go, mama?
Flows wey me drop na bonfire (ooh)
Mò l'ágbè tàn, never never tire (never-never tire)
Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah
Where you dey carry me dey go, mama? (Dey go, mama?)
Flows wey me drop na bonfire (ooh)
Mò l′ágbè tàn, never never tire (never-never tire)
Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah
Post-Chorus: Balloranking
Mòti r'ògò
Man give my heart and soul
Of you-you, wetin you make and do, ooh? (Yeah)
Only you, ooh
Only she fit make bad man change
Only you, ooh
Vibe okay, me no fit expla-ain
Outro: Balloranking
(Ooh, never-never tire)
(Deo-Deo-Deo)
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook