Kaestyle and Leriq Lyrics
Yolo is the third track on Kaestyle and Leriq's joint EP, Asylum, read the song's lyrics below and sing along.
Kaestyle & Leriq - Yolo Lyrics
Whoa wo uh uh uh wo wo
Wo wo uh uh uh wo wo, hmm, yeah-yeah
Whoa
Igbo and alcohol
That’s all I need, I’m staying up till after 4
Burst out the loud
Turn down for what?
Girl, are you gonna shake your yansh? Say yes or nah
'Cause you see good girl
No dey my party
I need a Barney wey go put am for my body
If she’s a rude girl
That one na paddy
Leave all these ashana for there, that one no sabi
Hot stories
See, my name gon’ live forever but I’m tryna live for now
If this life is just a show, I’ll kill it and take a bow
All the money wey you save, just no pray make motor jam you
‘Cause this thing e no too serious, you go kpeme anyhow
Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
Chop all my savings
Only God can save me
I no wan dey hear say I no drink but liver fail me
You might think I’m crazy
Fucking all the ladies
I no wan dey hustle pass wetin dem plan to pay me
See, my name gon’ live forever but I’m tryna live for now
If this life is just a show, I’ll kill it and take a bow
All the money wey you save, just no pray make motor jam you
‘Cause this thing e no too serious, you go kpeme anyhow
Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
‘Cause you see good girl
No dey my party
I need a Barney wey go put am for my body
If she’s a rude girl
That one na paddy
Leave all these ashana for there, that one no sabi
See, my name gon’ live forever but I’m tryna live for now
If this life is just a show, I’ll kill it and take a bow
All the money wey you save, just no pray make motor jam you
‘Cause this thing e no too serious, you go kpeme anyhow
Yolo, yolo
Call the paramedic
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
Check Lyrics of Latest Songs Here