
Mavins, Don Jazzy, JVXN and Deeno Lyrics
“Waka” by Mavins, Don Jazzy, JVXN & Deeno is an uplifting Afro-fusion anthem about perseverance, faith, and divine grace. The artists reflect on their humble beginnings and struggles, celebrating how far they’ve come through God’s guidance and hard work. With lyrics about “walking” through challenges and now shining with success, Waka delivers a message of hope, resilience, and gratitude, inspiring listeners to keep moving forward despite obstacles.
Mavins, Don Jazzy, JVXN & Deeno - Waka Lyrics
Though it's hard when you don't see result
But don't let them remove you from the source
Me I go dey carry on like clock
I'm an over comer in the Lord
All of them wey gather go report me
Money from my bad company dey rush in
Look how far my mommy s prayer brought me
My journey not an ordinary one
'Cause as time goes by
Oh, my God, you fulfill my undercover desire
Plenty wars, but you saved me from them
The documentation of my life will be a story of amazing joy
How time flies, and we made it from here
I been dey waka waka go
When my mate dey order Uber
My leg been dey cover distance
When man pikin never too fine
Now, I dey waka waka go
Na state dey gimme visa
My neck dey follow glitter
I'm blessed if you really think am
Boya ke lo sempe
Eni ba roku siwa oun lo ma peme
Keep on moving forward
Never ever pembe
Never leave my money
Matter unattended
Boya ke lo sempe
Eni ba roku siwa oun lo ma peme
Carry yokozuna challenge
Me accepted
The way I dey pose
Na so I dey denge
'Cause as time goes by
Oh, my God, you fulfill my undercover desire
Plenty wars, but you saved me from them
The documentation of my life will be a story of amazing joy
How time flies, and we made it from here
I been dey waka waka go
When my mate dey order Uber
My leg been dey cover distance
When man pikin never too fine
Now, I dey waka waka go
Na state dey gimme visa
My neck dey follow glitter
I'm blessed if you really think am
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook