Velvet Lyrics by Ajebo Hustlers

SHARE

Ajebo Hustlers Lyrics

Velvet is a standout track off Ajebo Hustlers' new EP, Onorato, check out the song's lyrics below and sing along top the catchy tune.

Cover art for Onorato EP by Ajebo Hustlers

Ajebo Hustlers - Velvet Lyrics

Intro
Humzey
Humzey
Humzey

Verse 1
I know the color of your heart now, velvet red it is
You know, I′m quite the pessimist
Hoping we gon' create good memories
You know say you sef you′re a wagwan
Okoro pè, to say the least
What happened otè? She get the reason
Put you on some munchies and some trips

Chorus
Dodorima
Tell the Uber guy to take the left or you follow the man
Ooh-yeah-ooh-yeah, ooh-yeah-yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina
I say na all una ah-aah

Verse 2
Kpos, ayy
24-seven, 365, Devani still dey come my way
Abra, I no fit decide
Chidera dey my wari, Angela dey with my guys
I don put her on things-on-things, ọmọ, she no fit deny
Hey, sweet girl wey like to chewgum me
Abi na love? This one na discovery
Abọbi, e don be (Abọbi, e don be)
Fine girl wey con get uglies
No get worries, she no get joy, but she get Molly

Chorus
Dodorima (Do-Do-Do-Do)
Tell the Uber guy to take the left or you follow the man
Ooh-yeah-ooh-yeah, ooh-yeah-yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina (oh-wee-ee)
I say na all una ah-aah

Verse 3
Abọbi, you know that shawty wey dey like my tweet
Wey she and Kpoli be like five and six
When dey always make me shine my teeth
When dey ask "If I can die? If I say Samish"
You never seen a guy like this
Ayy (ayy), mm, oh baby, you no go vex
When you put calls, e no connect
And we no fit split bills into half, no be football match
See ya, hold physical in case you want cash, come on

Chorus
Dodorima (Do-Do-Do-Do)
Tell the Uber guy to take the left or you follow the man
Ooh-yeah-ooh-yeah, ooh-yeah-yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina (oh-wee-ee)
I say na all una ah-aah

Outro
Love is a draught, and love is war
Equal the poor day, mini panic ball
Got my back against the wall, and need more love
Shèdi, èni, iwọnn
Boombah

RELATED: Watch 'Velvet' Lyrics Breakdown by Ajebo Hustlers

Explore Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related