Tekno Lyrics
The More The Better serves as the title track for Tekno's new album with the same name, the song's lyrics are available below.
Tekno - The More The Better Lyrics
See me as a dey, as a dey, as a dey oh
Now enjoy me today, me a dey, me a dey-o
See me as a dey, as I dey, as I dey-o
Now enjoy me today, me a dey, me I dey-o
I can dance if you guard my pillar
As I dey-o,
I no dey send any man for real ah
No time for yeye oh
Na wetin I go put for belle oh
And chocolate girls wey dey send vanilla
Na where the jolly day, me I dey oh
You sef hear melody
Na father Christmas came in time
And for what the record
I’m just all about the vibes
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibes
Hot stories
Which enjoyment dey tire man
Ayagayagayo
Nothing better
Whih enjoyment dey tire lady
E go tire lady
Ayagayagayo
Which enjoyment dey tire man
Ayagayagayo
Nothing better
Which enjoyment dey tire lady
Ayagayagayo
Nothing better
As I dey oh
Wetin go be go be
If nah my destiny deh no fi columbi am
The wahala we dey face everyday
No be all of dem we go feel am
Ah-ah-ah-ah
The more we are together
We go laugh and we go yarn
If we put one or two together
Hmmm
First to bring melody
And father Christmas came in time
And for the record dim dim dim
I’m just all about the vibes
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibes
I want, I do, I did, I felt
E go tire lady
Check Lyrics of latest Naija songs Here