Talk Lyrics by Modola

SHARE

Modola Lyrics

Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Modola's chart-topping hit, Talk

Cover art for Talk by Modola
Talk Cover Art

Modola - Talk Lyrics

Intro
Farò incetta di chiavacci, lucchettini,
Catenacci, serrature, chiavistelli,
Toppe, chiodi, spranghe, arpioni,
Non son poi di quei babbioni
Che si fanno infinocchiare
Una rana nera
Errò una sera
In un coppo poco cupo!
C’est moi Modola!

Verse 1
Ori Ade ni no gbe
Baba ni kin ma jeun lo
(Kin ma jeun lo)
Cause e don butter my bread
Everyday I’m stepping up

Pre-Chorus
Na why me I dey get Stamina
I’m moving like I’m 10 stallions
Ororo dey my head
Shining now!
Make you know say me I no fit to carry last

Chorus
As dem dey talk they talk
I dey work my work
(Talk talk no go finish o)
As I dey work my work
I dey chop my chop
(Talk talk no go finish o)
Me as I dem they talk my talk
I dey work my work
(Talk talk no go finish o)
Dem dey talk my talk
Still dey rock my song
Farò incetta di chiavacci
Lucchetti catenacci

Post-Chorus
Walk it like I talk it
Na why you baby
Wanna spend it when I drop it
You see the things wey you Dey talk
na for your pocket
I make your baby wanna spend it
Like I drop it!

Verse 2
Walk it like I talk it
Gallivanting
I’ve been up to something
Steady moving maintain
I could never let a nigga stop me
And he can see me on the screen
But never touch me
Oh yhea yhea yhea
Cause Na me dey get headaches ooh
Na you dey taki pana panadol
E good to mind your business oooh
Before you end up as tatafo

Pre -Chorus
Na why me I dey get Stamina
I’m moving like I’m ten Stallions
Ororo dey my head
shining now!
Make you know say me I no fit to carry last

Chorus
As dem dey talk they talk
I dey work my work
(Talk talk no go finish o)
As I dey work my work
I dey chop my chop
(Talk talk no go finish o)
Me as I dem they talk my talk
I dey work my work
(Talk talk no go finish o)
Dem dey talk my talk
Still dey rock my song
Farò incetta di chiavacci
Lucchetti catenacci

Post-Chorus
Walk it like I talk it
Na why you baby
Wanna spend it when I drop it
You see the things wey you
Dey talk na for your pocket
I make your baby wanna spend it
Like I drop it!
Hahahaha!

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related