Sorry Lyrics by Guchi

SHARE

Guchi Lyrics

Check out the lyrics below and join in as you sing along to Guchi's moving new song, Sorry.

Sorry Cover Art

Guchi - Sorry Lyrics

No be crime say you fall for me
I didn’t treat you right
I know it’s not funny
I didn’t realize say your love for me was genuine
Baby make you no dey vex for me
I’m only human and I’m not perfect o
I didn’t realize say your love for me was genuine
I know say you get another
But me I no mind I need you back o
Make you no cause me heart attack o

Oh baby e
And if you need me I dey for corner
Oh baby come give me chance o
I don sabi wetin be love o
Oh baby e
Oh baby I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
Oh baby I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
I’m sorry oh
I’m sorry o sorry oooo

Too dey overthink I know it’s a problem
To say the truth I’d be honest
You gave me the vibe I was looking for yeah
I know I know see me I know
So many things I will not let go
But I need you my baby abeg o
I know say you get another
But me I no mind I need you back o
Make you no cause me heart attack o

Oh baby e
And if you need me I dey for corner
Oh baby come give me chance o
I don sabi wetin be love o
Oh baby e
Oh baby I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
Oh baby I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
I’m sorry oh
I’m sorry o sorry oooo

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related