T.I Blaze Lyrics
Here is the official lyrics to 'Sometimes' by T.I Blaze. The fast-rising Nigerian musician just released a hot new jam titled 'Sometimes', check out the lyrics to the song below.
PLAY & LISTEN TO: Sometimes By T.I Blaze
T.I Blaze - Sometimes Lyrics
Verse 1
Everyday man have been knocking
Everytime man have been working
Still grinding wan tire me
But I no fit quit hustle for maami
Chorus
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling is
Different Aimoye shenking but no
Loose guarding loru loru lafin boshe
Why life con hard?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad
Hot stories
Verse 2
Bashey n Shey dating, lanshey military
Excessive bombing kato ri maga, Ta gboriduro
So me I went faraway
Mummy mi n be nile ooo
They said I have gone astray
Nigba tori Jombo Timo wey
When no one to ginger me
I ginger myself
I woke myself then I said to myself
Boy Blaze remember what mama said
Sooner or later them go hear my cassette
For their radio… all this fine girls dema redi oo
Dem go dey call me baby ooo
Ogun leri eshi mari mariw
So ema pariwo
Chorus
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling
Is different Aimoye shenking
But no loose guarding loru lafin boshe
Why is life com hard?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad
Verse 3
Person wey no suffer no fit relate
Eni to shubu na shima diide
After sinning man pray for grace
Make another man no go take my place
Ahh ahn ahn manna Don Dee many things
But I gats keep my things I keep my feelings
Small boy big big thinking's
Bawo nigun Shey pari
Everytime no stressing
Day by day nah blessing
Day by day nah?
Man have been through lessons
Man have been through a lot
Chorus
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling
Is different Aimoye shenking
But no loose guarding loru lafin boshe
Why life con hard?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad
Outro
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud, But Canadian loud
See other Lyrics You Might Like HERE
Get The Latest Updates As They Drop Via Twitter And Facebook