Monaky Lyrics
Get ready to move to the infectious rhythm and belt out the catchy lyrics of Monaky's hit song Sabi Boi, guaranteed to get you dancing.
RELATED: Read 'Hi Grade' Lyrics by Monaky
Monaky - Sabi Boi Lyrics
Verse 1
I no be hooligan, hm
That jalabia no fit be my only gown, epo
Na just small dirty character, eh
Things don play for back pass Jamie carragher
Life ought to be like wake keeping
Eye wey don cry suppose flex
If who spray money collect refreshment
Nothing suppose to cause quarrel
If my countenance is looking weird
I never fit to use Gillette
Too fast my energy kinetic (Too fast my energy kinetic)
Chorus
Sabi boi no dey show off
Shey who chop gb-Ola dey throw up
First test my product
Attestеd come on
Show love, shomo
First test my product
Hot stories
Post-Chorus
Ah, е no go cook ogbono soup
Which kind food, e no go cook
Go cook ogbono soup
Which kind food, e no go cook o
Verse 2
Ah, I dey like burst my speaker make I dey gazor
If e really worth am I go show
No be all waka I go pattern cover shoe
But If I get your time I dey available
Nneka you be like trouble maker, but I go chest am, hm
Chorus
My sabi boi no dey show off
Shey who chop gb-Ola dey throw up
First test my product
Attested come on
Show love, shomo
First test my product
Post-Chorus
Ah, e no go cook ogbono soup
Which kind food, e no go cook
Ah, e no go cook ogbono soup
Which kind food, e no go cook
Outro
Ah, I dey like burst my speaker make I dey gazor
But If I get your time I dey available
Want to keep up with the trending songs? Check out more song lyrics here and follow us on X and Facebook