Run Lyrics by Monaky

SHARE

Monaky Lyrics

Run by Monaky is a fast-paced, adrenaline-charged track where he describes fleeing from the police while carrying contraband and lacking proper papers. He details swerving through traffic, avoiding checkpoints, and urging people to clear the road as he tries to escape. The lyrics capture tension, chaos, and the intense thrill of being on the run.

ZaZa Fest EP Cover Art

Monaky - Run Lyrics

I don march am march am march am beat traffic
Red light on my rear view I can see siren
I no get license
I no follow protocol
And I carry Canada Agatha

I dey run from police
I dey run from police
I dey run from police
I dey run from police

Comot for road o
Keke nape
Comot for road o
Keke nape
I say comot for road o
Keke nape
Comot for road o
Okada man

Fresh mint dey for pocket
Stop n searching no fit finish
Better make bumper scratch for agro squad to hold me
Eyes no clear
Backwood wraps
Canister
Balloon Dior
No papers
I come soft
IPhone max
24k
Banny dey
I too cast for checkers
If I park na penance
E too clear na bank draft

Not today I enhance
Me sef come ready ready ready ready
Ready ready ready ready ready ready
Me sef come ready ready ready ready
Ready ready ready ready ready ready

I dey run from police
I dey run from police
I dey run from police
I dey run from police

Comot for road o
Keke nape
Comot for road o
Keke nape
I say comot for road o
Keke nape
Comot for road o
Okada man

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related