Riddim & Blues Lyrics by Pheelz

SHARE

Pheelz Lyrics

Explore the soulful lyrics of Riddim & Blues by Pheelz below, and immerse yourself in the rhythmic journey of this captivating song. Feel the emotions and groove along with the enchanting beats, as the lyrics unfold a story worth singing and savoring.

Pheelz

Pheelz - Riddim & Blues Lyrics

Uh-uh-uhn, uh-uh-uhn
It′s Pheelz good

Gimme some fire oh, gimme some riddim and blu-‘ues
Gimme that whine wey dey burst my mind, baby girl go lo-′ose
Olomi, ma kala oh (olomi, ma kala oh)
Shey you know na you I chose? (Oh-yeah)
‘Cause me I don fall, omo, me I don fall like I’m my on booze

Baby girl, dutty whine (ehn-eh)
Gimme that (ayy-ayy), kitty cat (′Ge-′Ge), press rewind (okay)
Your yansh big, oh my baby Caroline (Rii)
Hullabaloo (eh), hullabaloo (eh)
You like this? (Ehn-ehn), Like that? (Ayy-ayy)
Stylish (‘Ge-′Ge), fine whine (okay)
Make a bad man fall in love, fall in love oh-oh

Oh-no-no (no-no)
Me wanna spend my dough-dough (dough-dough)
Dey gimme touch, I’ll follow (follow)
My baby girl, kini koko? Kini koko?
Oh-no-no (no-no)
Wetin you do me? I don′t know (don’t know)
Dey gimme touch, I′ll follow (follow)
My baby girl, kini koko? Kini koko?

I fit to give you last card in my purse
Nobody badder than you, my God
I’ll make your life Gucci, make your life Gucci on the long to road
(Dollie), so bad, Angelina Jolie (Jolie)
Your face card never decline (‘cline)
Iwo, iwo-iwo l′oleyomi (yomi), l′oleyomi (yomi)

Oh baby, dutty whine (ehn-ehn)
Gimme that (ayy-ayy), kitty cat (‘Ge-′Ge), press rewind (okay)
Your yansh big, oh my baby Caroline
Hullabaloo, hullabaloo (eh)
You like this? (Ehn-ehn), Like that? (Ayy-ayy)
Stylish (‘Ge-′Ge), fine whine (okay)
Make a bad man fall in love, fall in love oh-oh

Oh-no-no (no-no)
You make me wanna spend my dough-dough (dough-dough)
Dey gimme touch, I’ll follow (follow)
My baby girl, kini koko? Kini koko?
Oh-no-no (no-no)
Wetin you do me? I don′t know (don’t know)
Dey gimme touch, I’ll follow (follow)
My baby girl, kini koko? Kini koko?

Kilamity, kilamity oh-high, kilamity
Kilamity, my girl, kilamity
Kilamity oh-high
Carry your matter for my head ′till eternity
Eternity oh-high, eternity
Eternity oh-high, eternity
Kilamity oh-high
Carry your matter for my head, baby

Me feels good
(One)
(Rii)
Me feels good
(Riidimahkoolayo)

Discover Latest Song Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related