
Tekno Lyrics
Press Button by Tekno is a playful, confident track about attraction, self-assurance, and ignoring outside opinions, as the lyrics focus on navigating romantic tension while maintaining personal boundaries. Press Button centers on Tekno dealing with a woman who both intrigues and confuses him, expressing his independence and refusal to be controlled, while emphasizing a carefree, party-driven vibe where he and his crew keep enjoying themselves and “pressing buttons” by living boldly and unapologetically.
Tekno - Press Button Lyrics
Say dem wan do me ojoro
Ojo jojojo
Oh Lord
Omo, she wan knack me tranquilo
Haba, wetin I do?
Why she like to dey try me?
I no know
Me wey be king like Solomon
Tell everybody, bia nu o
She no fit change my frequency
No dey eye me o
Why you dey eye me, o?
If I talk anything
Do anything
E no concern you
Oh yeh yeh
Whine, o
Make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don dey forget
We go remind you o
We get memory
We go dey jogodo, jogodo, jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button
We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button
We go dey jogodo, jogodo, jogodo, jogodo, jogodo
We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto, kprokoto
Oya, press their button
Oya, oya, press their button
Omo, omo, press their button
You say you no materialistic
The thing I buy you say you like
I thought you were into the mystic
Come make I check your heartbeat
I like the perfume for your armpit
It is so nice, I expect it
Too much chop, bon appétit
I should run away, but I want it
No dey eye me o
Why you dey eye me, o?
If I talk anything
Do anything
E no concern you
Oh yeh yeh
Whine, o
Make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don dey forget
We go remind you o
We get memory
We go dey jogodo, jogodo, jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button
We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook