P-square Lyrics
Dive into the official lyrics for Personally by the iconic duo, P-square, and experience the magic of their timeless music.
P-Square - Personally Lyrics
Intro
Personally personal personally
Personally personal personally
Verse 1
Personally I rock your body
I promise you go home
You won't tell your daddy
I'll give it to you like you've never had it
Screaming chin chin like speaking Chinese
Ehn na wetin be this
Baka boom boom na weti I see
Saga - but she no wan gree
She talk say she no wan leave
Chorus
Eh, I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing, girl you got me high
And if you want to try, gbege go dey tonight
Cause I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally, I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you
Hot stories
Verse 2
Personally, professionally
I see what you're doing intentionally
Girl me want it physically
So give it to me give it to me radically
Emotionally, psychologically
You're turning me on biologically
Sexually, dramatically
And she talk say she no wan leave
Chorus
Eh, I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing, girl you got me high
And if you want to try, Gbege go dey tonight
Cause I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally, I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you
Verse 3
Girl exceptionally
The reason na spiritually
Money speaking
So drastically
Magically, internationally
Haba, habatically
Grammar, na for dictionary
Saga, but she no wan gree
She talk say she no wan leave
Chorus
Eh, I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing, girl you got me high
And if you want to try, gbege go dey tonight
'Cause I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally, I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you
'Personally' Lyrics Contributors
Olufunke Taiwo, Funmilayo Kanmodi, Utere Naomi, Peter Okhide, Elizabeth Clifford, Idris Adeleye, Buzi Brown, Nikki Laoye, Oluwafemi Adebanjo, Tobiloba Akinsete, Oluseyifunmi Akinrinmade, Bamise Oyetayo, Ovie O.
Check other Song Lyrics here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook