Person Lyrics by Jumabee Feat. Portable

SHARE

Jumabee and Portable Lyrics

The lyrics to Person by Jumabee, featuring Portable are available below.

Person Cover Art

Jumabee & Portable - Person Lyrics

Go tell your neighbor to badele
Portable baby pelu Jumabee o
Omo araromi again o
They call me portable baby o
Uyeeeee
They call me Jumabee

If you see person wey value you
make you self value the person
Ao mani shesin my person o
Person o, nothing
Wey person never talk for my back
All my back they pain me person o

If you trust person you go learn lesson o
Know person o
Na person dey born person
Na person dey kill person
Help me call person na person dey help person
Na person dey help person
God send person to person my person o

Oh-oh-oh-oh-oh oh-oh-oh-oh-oh
They call me Jumabee
God give me person wey go be a blessing
No be say na person wey go teach me lesson
Life issa blessing I don’t want no stressing
See the money plenty that’s why am counting
I don hear, I don feel,
I don see but I still win million people
Million people

Awon loma ki e awon Loma baeje
Awon Loma na e awon Loma ta e Jeun
Issa blessing and interesting to get
Person wey no go poison
You for dinning my person o
For inside life I don learn lesson
Inside film like mr latin
Just one person

If you see person wey value you
make you self value the person
Ao mani shesin my person o
Person o, nothing wey person
Never talk for my back
All my back they pain me person o

If you trust person you go learn lesson o
Know person o
Na person dey born person
Na person dey kill person
Help me call person
Na person dey help person
God send person to person my person o

If you see person wey value you
Make you self value the person
Ao mani shesin my person o
Person o, nothing
Wey person never talk for my back
All my back they pain me person o
My person Person MBIG na my person for life

Explore Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related