Pancake Lyrics by Shatta Wale

SHARE

Shatta Wale Lyrics

Prepare to sing along to the lyrics of Shatta Wale's new hard-hitting song, "Pancake," with its energetic rhythm.

Pancake Cover Art

Shatta Wale - Pancake Lyrics

Verse 1
When you talk about the yellow talk about the purple
This guy you see pass be careful
Matic you know we nor fear devil
Adey sing in auto nor be no treble
What God nor fi do nor dey exist
Anor be baby you go breast feed
If you talk anor like ago resist
I be right you be wrong if you talk too much I dey insist
Herh!
You nor know the things wey I pass through
Yaabi Salty, Silk kɛ Taaju
I say Accra life nor be cartoon

Chorus
Matic wɔmɔ lala nɛɛ tamɔ pancake eeerrr
Nnshapi nnabu tamɔ klante
Ani amɛ nma one,two,three kɛyashi twenty
Cause our life we dey live nor be ampe
Wɔmɔ lala nɛɛ tamɔ pancake eeerrr
Nnshapi nnabu tamɔ klante
Ani amɛ nma one,two,three kɛyashi twenty
Cause our life we dey live nor be ampe

Post-Chorus
Accra nor be cartoon
Accra nor be cartoon
Accra nor be cartoon
Accra nor be cartoon

Verse 2
If you say SHATTA bad thing say the good things
Ebi we come to change the blueprint
Trey say SHATTA MOVEMENT dey do the boot things
How many of you dey call me real King
Today when I talk you want talk
The time adey J.H.S you dey chor chor
Adey drive SHATTA CAPO car for chorkor
Adey go london, fly plane like trotro
Fourteen years wey I fuck pussy
So check yourself, if abi you mate
This Shatta Wale guy I say you nor go fi hate
Two sins here too truthful
Judgement day ago dey the gate
So if you dey sin hmm for hell you go do your hmmhmm
Today ebi me tomorrow ego be you

Chorus
Matic wɔmɔ lala nɛɛ tamɔ pancake eeerrr
Nnshapi nnabu tamɔ klante
Ani amɛ nma one,two,three kɛyashi twenty
Cause our life we dey live nor be ampe
Wɔmɔ lala nɛɛ tamɔ pancake eeerrr
Nnshapi nnabu tamɔ klante
Ani amɛ nma one,two,three kɛyashi twenty
Cause our life we dey live nor be ampe

Post-Chorus
Accra nor be cartoon
Accra nor be cartoon
Accra nor be cartoon
Accra nor be cartoon
Accra nor be cartoon

Outro
Wɔmɔ lala nɛɛ tamɔ pancake
Nnshapi nnabu tamɔ klante
Eeerrr Shatta Wale

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related