Kaestyle and Ajebo Hustlers Lyrics
One Life by Kaestyle featuring Ajebo Hustlers is an uplifting, reflective track centered on unshakeable self-belief, the hustle for success, and enjoying life to the fullest, with the lyrics encouraging listeners to ignore negative noise, embrace their destiny, work hard for financial growth, and live stress-free knowing they only get one life.
RELATED: Read 'Cairo' Lyrics by Kaestyle
Kaestyle & Ajebo Hustlers - One Life Lyrics
Verse 1
I don see am for my dreams
So I dey try to turn am to reality
And e no get wetin my eye e never see
So I don’t have no time for no hypocrisy
I don kala for the streets (Street)
Shey them talk say everything na vanity (Vanity)
But na the vanity wey me I wan dey see (Vanity)
Live life, big yansh, big flex, more health, no stress
Chorus
I got one life to live
More vibes to give
And all the things you chatting can’t get to me
Cause nothing wey go fit to change destiny
One life to live
More vibes to give
And all the things you chatting can’t get to me
Cause nothing wey go fit to change destiny
Verse 2
As I dey work hard dey try to dey
Spoil myself once in a while
Girl wey me I think say
Na my own na person wife
Cause her juice like heaven
Your body I’m craving
You’re like the bird in the sky it’s a raven
I will need saving, your body engaging
This one wey you say you no wan date me
We’re saying the same thing
Money na the main thing
Cake sweet, girl, let me take taste it
What you’ve been baking and milkshake it
Your juice bag for the money naim dey wake me
Chorus
I got one life to live
More vibes to give
And all the things you chatting can’t get to me
Cause nothing wey go fit to change destiny
One life to live
More vibes to give
And all the things you chatting can’t get to me
Cause nothing wey go fit to change destiny
Verse 3
Kpos!
One life no stress
I thank God I’m so blessed
I dey flenjor even when I no get
My efforts no fit get bow legs
Abobi jass up say no go loose focus
Enemies no fit catch up, they moving monotonous
Wetin you no know make you sef you no go talk
Make you no go loss
Follow who you follow come
I don cap every chikala for my life
Say 24/7 na the raba dey my mind
On how e be we go hammer on the side
Inshi Allah all our stars dem go align
Chorus
I got one life to live
More vibes to give
And all the things you chatting can’t get to me
Cause nothing wey go fit to change destiny mmm
One life to live
More vibes to give
And all the things you chatting can’t get to me
Cause nothing wey go fit to change destiny
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook