Pawzz Lyrics
Dive into the lyrical world of Ogaranya by Pawzz as we present the official song lyrics for your exploration. This track promises a unique blend of beats and verses, offering a compelling narrative and showcasing Pawzz's distinctive style and storytelling prowess that resonates with fans and music enthusiasts alike.
Pawzz - Ogaranya Lyrics
Intro
Ah murder
Jon P
Verse 1
Shayo for tonight oh
Two bottles of Hennessy for tonight oh
One Kele for the night oh
Kele wey, no go show mercy for tonight oh
Call me ogaranya
Chop life till the morning
Man no fit tire
Call me ogaranya
Shayo till the body and soul is on fire
Hook
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
I can't feel myself
Hot stories
Chorus
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Verse 2
Problem e no dey finish, I can't kill myself
So me I hold the riddim for inside my head
E ba mi womo wey no go fit kiss and tell
Make we jolly, oya make we jolly
Call me Ogaranya
What you want baby girl tell me your desire
Baby odinaka
See me I want to spend am I no fit tire
Hook
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
I can't feel myself
Chorus
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Outro
Swapsticks
Check Other Latest Music Lyrics Here