Kodun Kopo Kope (KKK) Lyrics by Tia Feat. Bella Shmurda

SHARE

Tia and Bella Shmurda Lyrics

Kodun Kopo Kope by Tia featuring Bella Shmurda is an energetic anthem filled with vibrant sounds for relentless dream chasers, read the lyrics below.

Kodun Kopo Kope Cover Art

Tia & Bella Shmurda - Kodun Kopo Kope (KKK) Lyrics

Intro
Big machine wey pass German
Big machine wey pass German
Uhh
Pha!
Phantom

Verse 1
Ọmọ owo confirma
Big machine wey pass German
O ṣe big dog, aja nla
You know say more money ọmọ no cause yawa
Back then for Osapa
Chop dem girls well pa, pa, pa
Eko dun popo n gbe wire
I dey for VI cause I no want yawa
Na my type dey burst everywhere
Say ma head get smoke at the head
Bring money make we share idea
No bad vibe I go switch my gear
Na my type dey burst everywhere
Say ma head get smoke at the head
God here when nobody here
Enipe this year na the year

Chorus
Ko dun, ko pọ, ko pẹ
I dey pray for my brother
Gazo lọ owo yapa
And I still dey on the matter
Ko dun, ko pọ, ko pẹ
I dey pray for my brother
Gazo lọ owo yapa
And I still dey on the matter

Verse 4
Dem wan check and balance me
Abi 'ọn madantin, ṣhey na jealousy, eh?
Bella song na evergreen
Abi 'ọn madantin, awọn farasi, eh
Inna me Benz when I give her some co
Lifestyle dope yeah she wan go
She love the the life and she say she wan go boko
She wan blow codein, she whine slow
One man mopol wey stand gallant
Gbogbo Idumota Lagos Island
Ọmọ ọpẹ yapa wey dey para
Kon ṣhey NEPA o n ja wire
Uhn, ọmọ to n jo like Fendi
Tia, my mother son
Ko dun, ko pọ, ko pẹ

Chorus
Ko dun, ko pọ, ko pẹ
I dey pray for my brother
Gazo lọ owo yapa
And I still dey on the matter
Ko dun, ko pọ, ko pẹ
I dey pray for my brother
Gazo lọ owo yapa
And I still dey on the matter
Ko dun, ko pọ, ko pẹ
I dey pray for my brother
Gazo lọ owo yapa
And I still dey on the matter
Ko dun, ko pọ, ko pẹ
I dey pray for my brother
Gazo lọ owo yapa
And I still dey on the matter

Outro
L'Ekoo, l'Ekoo
Ti mọto yẹn to ba n jepo o
Man I still stand on my ten toes
Ọmọ Naija, ọmọ ologo
Mo ni l'Ekoo, l'Ekoo
Ti mọto yẹn to ba n jepo o

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related