
Magixx and Fola Lyrics
Juice & Liquor by Magixx featuring Fola explores love, attraction, heartbreak, and emotional vulnerability, read the lyrics below. The song describes deep affection for a beautiful girl who brings both happiness and pain after choosing someone else. With smooth Afrobeat vibes and romantic storytelling, Juice & Liquor captures the emotional highs and lows of modern relationships, desire, and heartbreak.
Magixx & Fola - Juice & Liquor Lyrics
Fine face my boo
Heart breaker but I like you
Low waist, shatta bandle
Follow you like disciple
Ekaite nwayoo
Trip me like you be pilot
You don catch me like a virus
My girl you sweet like food wey dem serve for ileya
One for my radar
If you call ma sare wa
And na because of you me I burn my data
Stay up till later
But you follow emeka ooo
Na why me pour some juice na liquor
Before I start to gbongbolo cigar
Arama shinaa
And demma be don tell me before yeah
Say you go play my heart like a guitar
Why mutumina
I thought you are my jigga
Ma wo Bo she n dan
Girl would you put it on me
Omo egbe isu koniyan
But I'll try if it's not enough
Oh Abena
Before you comot body gbewa
I think it's coming my controlla
Mio ni she lasheju I'll be tender
I love you to the core
O den munumidun ejo mi ko
Butterflies in my belly
E be like I don know you before before
My girl na for you I burst my kolo
And if you want I go burst again
So no dey over kaku cause life na Yolo
Make me and you make we dey the same page
Those wey dey hate tell them say their father
Take all my money
Take my casava
Shey na Opay make I do the wire
My girl you sweet like food wey dem serve for ileya
One for my radar
If you call ma sare wa
And na because of you me I burn my data
Stay up till later
But you follow Emeka ooo
Na why me pour some juice na liquor
Before I start to gbongbolo cigar
Arama shinaa
And demma be don tell me before yeah
Say you go play my heart like a guitar
Why mutumina
I thought you are my jigga
Jigaa oh
Jigga
Yeah
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook