Fido Lyrics
Talented, fast-rising Nigerian artist Fido is back with another hit, "Joy Is Coming"—a vibrant track with lyrics full of hope and infectious energy. Check them out below!
Fido - Joy Is Coming Lyrics
Yee
Oosha!
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff you dey hiss
Comot body no dey disciplined
Put on shoe make you stand at ease
All your sorrow make you dance dem free
If he no be galala I go give dem Fuji
Wàn má jóooo
Ijó oooooo yeee
Ijó oooooo yeee
Ahhh
Moni ma Jo yeeee
Ijó oooooo yeee
If he no be galala I go give dem Fuji
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Moni early in da morning
Hot stories
Up nepa
Up nepa
Oluwa ti muná dé
Awon temi Shana wolé
Do me gently do me tender
Awon kele gbori wolé
Awon temi gbori wolé
Yeee
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff you dey hiss
Comot body no dey disciplined
Put on shoe make you stand at ease
All your sorrow make you dance dem free
If e no be galala I go give dem Fuji
Wàn má jóooo
Ijó oooooo yeee
Ijó oooooo yeee
Ahhh
Moni ma Jo yeeee
Ijó oooooo yeee
And if e no be galala I go give dem Fuji
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Moni early in da morning
Love me gently, love me tender
Up nepa
Up nepa
Oluwa ti muná dé
Awon temi Shana wolé
Want to keep up with the latest songs? Check out more song lyrics here and follow us on X and Facebook