
Rudhee and DJ Enimoney Lyrics
Jonbu by Rudhee and DJ Enimoney is a reflective Afro-street song centered on faith, perseverance, and trusting God’s timing. The lyrics explore life’s struggles, personal growth, and resilience, blending spiritual awareness with real-life experiences.
Rudhee & DJ Enimoney - Jonbu Lyrics
God was there for me
And if me have God
Me nuh really need nothing else still
Because, to whom much is given
Much is expected
So mi haffi do the right thing
It's all about timing
Cause your timing and God's timing
Different sebere
Omo tio lenibody mode sodo yin
Never sink, the grace cover the weight of all of my sins
Blessed is he who ever trust in Him
Mo japa taye anamo naye kanmashey dodo mio
It you stain my white sheybi enu kinyi sodi
Listen carefully to the pain melody
Omo Oyakhilome oni rhapsody
Shon ba reality
Zero calamity go tall on us Ino be tailor mio ran wonmo
You get yesterday na past alo
Street OT wey dey burst their thoughts
Won paro
Life be like war doremi ta so
Kowo malotan kashiri malotu
Jonbu my son I send you to school
Dem dey call me for there say na lungu you dey sleep o
I say make e no worry
It I no pick your call see I'm on a different journey
No be my fault life na turn by turn
I go happy
If you reason me at all at all o
I coulda give up long time
If me neva have faith o
The code sure or not I go sha stake o
Sheybi na my life race o
I must gbewon sare
Crossed them
Get money fuck them
And if dem try to gbemu ask na who dem as I dey waka kinma kose
Joy is coming
Goodness and mercy for my doorstep
I sow for the sunrise harvest for the sunset
Man a bin Laden ah been bad from onset
Na TMS I enter wey I see apari run dreads
Alagidi omo came with worry worry concept
Life be like war doremi fa so
Kowo malotan kashiri malotu
Jonbu my son i send u to school
Dem dey call me for there say na lungu you dey sleep o
I call my paddy
I say make e no worry
If I no pick your call see I'm on a different journey
say na lungu u dey sleep o
I call my paddy
i say make e no worry
If ino pick your call see I'm on a different journey
No be my fault life na turn by turn
I go happy
If you reason me at all at all o
If you stain my white sheybi enu kinyi sodi
Listen carefully to the pain melody
Omo Oyakhilome oni rhapsody
Shon ba reality
Zero calamity go fall on us