Ifineme Lyrics by Morravey

SHARE

Morravey Lyrics

Read and sing along to the enchanting lyrics of "Ifineme" by Morravey.

Ifineme Cover Art

RELATED: Read 'Upstandin' Lyrics by Morravey

Morravey - Ifineme Lyrics

Reggae and blues to my melody
Chicken curry with the spicing wey dey totori
I jealousy when I see you withi somebody
No fit dey carry you play cos this love no go get ending
Breaking all the rules of society
Pepper all of them wey dey jealousy
Carry your matter for head like a mad person
I want to be more than friends with you

Clear for my way
Comot for my babe
Twalle for my baby na odogwu wey dey spray
Dey for my radar
Like Soso and Omah lay
Anything you say
Do me like I smoke igbo
This thing wey you do me so
Don dey carry me dey go
I don muzz I don maya I don kpras
Surprise me with your jazz
Do me like I smoke igbo
This thing wey you do me so
Don dey carry me dey go
I don craze I don Maya I don kpras
Be like say you don jazz me

Ifineme
Wetin you do me so
I get am for memory
Spray you my currency
Ifineme
Wetin you do me so
I go sell all my property
Spray you the currency

Loving you no mean say you go kpai me
Wetin I no do
You take my salary o
The things I did for your love
I for use the years to pursue law
When I tell you something you no dey inspire me
E come be like say I be mumu I be omogor
The things I did for your love
Pain me for body I see blood

Clear for my way
Comot for my babe
Twalle for my baby na odogwu wey dey spray
Dey for my radar
Like Soso and Omah lay
Anything you say
Do me like I smoke igbo
This thing wey you do me so
Don dey carry me dey go
I don muzz I don maya I don kpras
Surprise me with your jazz

Ifineme
Wetin you do me so
I get am for memory
Spray you my currency
Ifineme
Wetin you do me so
I go sell all my property
Spray you the currency

Check lyrics of new songs here, and get fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook

Related