
Coblaze Lyrics
“Ifeoma” by Coblaze is a heartfelt Afrobeats love song about meeting and falling deeply for a special woman named Ifeoma, the lyrics describe her as his “ride or die,” comparing her love to medicine, protection, and lifelong security while expressing how incomplete he feels without her attention. With emotional vulnerability and romantic devotion, the song celebrates intense attraction, reassurance, and a love that feels both healing and essential.
Coblaze - Ifeoma Lyrics
Na for Sapele I meet my ride or die
She too fine wallai
The feeling na die
Say make we go halele
You fit go pack your bag
You enter my eye
Baby no be lie
My melody
My medicine
Insurance wey dey cover me
My remedy
My fantasy
For life I get your warranty
Angels
Angels dey cry
One person miss
Her name na Ifeoma oo
Angels
Angels dey cry
One person miss
Her name na Ifeoma oo
Ooh eeh, Ifeoma
Ooh, Ifeoma
Ooh, Ifeoma
Her name na Ifeoma o
Ifeoma, oh eh
Ifeoma, oooh
Ifeoma
Her name na Ifeoma oo
Delululu delusional
Na wetin I for be
If I call you regular
If I call you regular
Emo emotional
Na wetin I for be
If you no call my cellular
My melody
My medicine
Insurance wey dey cover me
My remedy
My fantasy
For life I get your warranty
Angels
Angels dey cry
One person miss
Her name na Ifeoma oo
Angels
Angels dey cry
One person miss
Her name na Ifeoma oo
Ooh eeh, Ifeoma
Ooh, Ifeoma
Ooh, Ifeoma
Her name na Ifeoma o
Ifeoma, oh eh
Ifeoma, oooh
Ifeoma
Her name na Ifeoma oo
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook