Hashtag Lyrics by CupidSZN & 255

SHARE

CupidSZN and 255 Lyrics

Hashtag lyrics by Cupid tell the story of a man who is deeply in love and grateful to have found a partner who brings joy and meaning to his life. The song celebrates her beauty, the strength of their bond, and his determination to protect their relationship from gossip and outside opinions. With its vibrant Afrobeat sound and heartfelt expressions, Hashtag by Cupid revolve around themes of romance, devotion, appreciation, and lasting love.

Hashtag Cover Art

CupidSZN & 255 - Hashtag Lyrics

Tamuno my baby
And this your body steady agbakala this my isi
She know say time na money, so I got her
Richard Millie

Are you kidding baby, you're the one I'm missing
You're the one I'm missing
No mind them
Dem dey do amebo, make I be your Father Christmas
Even though say e no be Christmas girl make this our love dey linger ooo
Dem dey do amebo, anything wey dem talk
anything wey dem talk you no need am
Girl, you give me ginger
Only you wey dey boost my morale ooo
Baby don't let me go (ah ah)

Hashtag I am in love (muah)
Gimme Casamigos (ah ah)
Make I sip am dey go (ah)
Baby don't let me go (ah ah)
Hashtag I am in love (muah)
Gimme Casamigos (ah ah)
Make I sip am dey go (ah)

Steady dey thank eleduma duma
steady dey thank eleduma duma
steady dey thank eleduma duma
Cupid don find love
I dey steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Tell me who fine pass my baby girl Adesuwa

Girl who born who me I wan know
Make your mama collect the kudos
Me l no go play you like ludo
I go fight for your love like judo
When you wear that attire
I'm shouting jeez on my knees
When you no dey baby I go plead don't you leave (ayyy)

Dem dey do amebo, make I be your Father Christmas
Even though say e no be Christmas girl
Make this our love dey linger ooo
Dem dey do amebo, anything wey dem talk
anything wey dem talk you no need am
Girl, you give me ginger
Only you wey dey boost my morale ooo

Baby don't let me go (ah ah)
Hashtag I am in love (muah)
Gimme Casamigos (ah ah)
Make I sip am dey go (ah)
Baby don't let me go (ah ah)
Hashtag I am in love (muah)
Gimme Casamigos (ah ah)
Make I sip am dey go (ah)

Steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Cupid don find love

I dey steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Tell me who fine pass my baby girl Adesuwa

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related