God Abeg Lyrics by Boy Muller

SHARE

Boy Muller Lyrics

The lyrics of “God Abeg” by Boy Muller reflect on broken friendships, betrayal, and the pain of people speaking badly after a relationship ends. The song emphasizes that it’s normal for close friends to drift apart while asking others not to spread negativity or wish him harm.

God Abeg Cover Art

Boy Muller - God Abeg Lyrics

Just because say me and you no dey talk again
No mean say make you dey spoil my name
No mean say make you dey spoil my name

Abeg abeg if dem ask you where I dey
Just tell them say I dey okay o
tell them say me I dey okay

Cuz it’s only normal for people wey be best of friends
Say e reach one day and dem no no dey talk again
Ogun omo won o le shere f’ogun odun
Owe Yoruba ma lo so be
I no dey wish you bad at all
But if you want make I fall
Then you go know say eleda mi n para gan
As u say you no wan see me go far
When e reach my own time
Then you fit to go blind

God abeg God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon ko ma she pe
Use my glory b’oju won je

God abeg God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon ko ma she pe
Use my glory b’oju won je

Shebi na wetin man do man
Wey dey make man do bad o
Ko ye mi ni pato

You suppose understand reasons
wey make a full grown man ghost
So if you no hear from me
Omo I dey face 1 or 2 nooni ahhhh

Na only me sabi
Ibi ti bata ese ti n ta mi

Naso my brother it is only normal for people wey be best of friends
Say e reach one day and dem no no dey talk again
Ogun omo won o le shere f’ogun odun
Owe Yoruba ma lo so be
I no dey wish you bad at all
But if you want make I fall
Then you go know say eleda mi n para gan
As u say you no wan see me go far
When e reach my own time
Then you fit to go blind

God abeg God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon ko ma she pe
Use my glory b’oju won je

God abeg God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon ko ma she pe
Use my glory b’oju won je

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related