T-Classic and Boy Spyce Lyrics
Experience the captivating fusion of melodies and storytelling in Doh by T-Classic featuring Boy Spyce, as it transports you into a world of rhythmic sensations and emotional depth.
T-Classic & Boy Spyce - Doh Lyrics
Classical boy!
Snap me fine cinemato!
Sermakaburi
Yasso
Me I want no lies from you my baby boo
Ohema tell me say
She want nothing but the truth (Ju)
So many things dey for my mind
I want to do to you
If I tell you girl you fit to run away
I no want make you run away (oloun!)
E be things, e be things (yea)
Wetin be this (ohhh)
If I no lie how you won take believe
Who tell you say (say)
We no fit do
Must everything be about relationship
I like what I see (oohh)
Capture my eyes (yea)
Shey we fit have some fun tonight?
Make I tell you wetin dey my mind baby
Okay I won doh
Like 5 rounds
Your back e dey enter my eye
I won doh
I no lie
I won doh doh doh
You say make I no lie I no lie
I won doh
Your back e dey enter my eye
I won doh doh doh
Hot stories
Lobani taniyen thermometer
Mo sa speedometer mo ja
Kilode kilode baba yen toni gbe kolemtal sori
Bami wa bata mi
Baba yen san lori
But na you wey dey burst my bololo
I know your Pman na sojo
But na you wey I wan dey doh doh doh
Sisi Uloma
Jowo baby do normal
I wan commot your Tu T’appelle your bra and trouser
Ah ah ah ah ahn Uloma
Jowo baby do normal
wan commot your Tu T’appelle your bra and trouser
Okay I wan doh
Like 5 rounds
Your back e dey enter my eye
I wan doh
I no lie
I won doh doh doh
You say make I no lie I no lie
I won doh
Your back e dey enter my eye
I won doh doh doh
Liked 'Doh' Lyrics by T-Classic Ft Boy Spyce? Explore More Song Lyrics Here