Deliberate Work Lyrics by BNXN

SHARE

BNXN Lyrics

Deliberate Work by BNXN is a confident, ambitious track centered on intentional hustle, strategic success, and financial elevation, with the lyrics highlighting his futuristic vision, diligent work ethic, and triumph over past industry obstacles.

Still In Charge EP Cover Art

BNXN - Deliberate Lyrics

Intro
Ooo oba
Wha dem a say

Verse 1
This shit is way bigger than any elephant
Na better style I'm elegant
And the difference between me and these niggas be say I still dey dream...
Padi I dey do shots for the right amount
If na opportunity I make it count
I mean opportunity cost na to make it man
Ka lọ pade ni roundabout
This is 1942 speaking, it's what I'm drinking
I no dey drink soda
I need a slow whine from a baby wey bad like say she just drinking Kodak
The things wey me I dey plot na futuristic
Omo this one e go far
They call me an Elon Musk
Call me a new wave and it's coming in November, why?

Chorus
Na deliberate work
Na deliberate work e
Na diligent work
Na diligent work e
Na deliberate work
Na deliberate work e
Na diligent work
Na diligent work e

Verse 1
Publishes pay for 2024 up to 2026
The egbọn no give me shi shi
Na him cause una candle money dey pile up
Can it make sense, can it fucking add up?
Call.... try to embarrass us
Try to make sure we had nothing to show for the fame
That's why he had to fuck off
Tell him that
"ile ti mo wọ o di ile owo, ọna ti mo rin o di ọna ọla"
I'm out here searching for a buttercup
Na money dey disturb my medulla
Can't battle with nigga, kan sọ fún wọn
Elevation kin le jẹ 'ju wọn
Anytime you talking about the boy
Kan lọ gb'enu sọ'un

Chorus
Na deliberate work
Na deliberate work e
Na diligent work
Na diligent work e
Na deliberate work
Na deliberate work e
Na diligent work
Na diligent work e

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related