Clear Mind Lyrics by Bolu Ajibade

SHARE

Bolu Ajibade Lyrics

“Clear Mind” by Bolu Ajibade explores the tension between ambition and romantic distraction in everyday life. The lyrics reflect a young man focused on working, paying bills, and changing his life, while being pulled by intense romantic attention he doesn’t have time for.

Clear Mind Cover Art

Bolu Ajibade - Clear Mind Lyrics

Brym!
Somebody tell me say real life a fuckery
Say when me done school, me a go fuck girl
Be a nuissance, burn spliff
You know what me a do?
Me a work and pay bills every bloodclaat day

Wetin man no go see for this life oh yeah?
Many girls wey dey carry my matter for head
Like say na bandana (but me no send them oo)
Me I just dey try i wan clear my mind o
Me no get time to dey chase no woman
I just want blow make I change my life o
But all of these things na distraction
Lo-lo-lo-love me

She say, "Baby, love me" (She say, "Love me, baby")
She say, "Baby, tease me" (Oh, oh, oh, oh, oh)
Lo-lo-lo-love me
She say, "Baby, love me" (She say, "Love me, baby")
She say, "You no get choice" (Oh, oh, oh, oh, oh)
She say if she want am, she go get it (She go get it, she go get it)
Say she bad less I forget (I forget, I forget)
Say no be only me fit marinate (Marinate)
So make I better start delegate all my timing
She be Pisces so she say she know the tactics
See I dey form vex all because I don nak oo

Say I be bastard oo
If I ever try to leave, say na gunshot (Gunshot, Pow)
Lose, she say she gon lose it for me
She say she gon lose it for me
She say, "My baby, lose it for me"
Me I just dey try won clear my mind o
Me no get time to dey chase no woman
I just want blow make I change my life o
But all of these things na distraction
Lo-lo-lo-love me

She say, "Baby, love me" (She say, "Love me, baby")
She say, "Baby, tease me" (Oh, oh, oh, oh, oh)
Lo-lo-lo-love me
She say, "Baby, love me" (She say, "Love me, baby")
She say, "You no get choice" (Oh, oh, oh, oh, oh)
Omo say this girl too much too much
This love you dey give me
Too much too much
Oya tell me baby what do you want (Do you want)
Oya baby what do you want

So fun mi
Omo say this girl too much
Too much
This love you dey give me
Too much too much
This love you dey give me
Too much too much
Tell me what you want from me

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related