C&B (Cast and Bind) Lyrics by Greatman Takit

SHARE

Greatman Takit Lyrics

C&B (Cast and Bind) is a bold, high-energy gospel track rooted in spiritual warfare, ultimate authority, and divine protection, Greatman Takit channels aggressive faith, declaring victory over dark forces through the power of Jesus ("Agbara Jesu") while celebrating the freedom, unshakeable assurance, and spiritual authority given to believers.

Flames Of A Wildfire Album Cover Art

Greatman Takit - C&B (Cast and Bind) Lyrics

Chorus
I cast and bind
Mami water
Devilish power
Weh dey come for me
Ina the land
Deep in the ocean
Up in the mountain
Down in the valley
Whether dey hide
Or in the open
Inside the koro
Local or foreign
Agbara Jesu, oga ni mo je je
Ti m ba ti soro, nise le ma gbo mi, gbo mi, yeah

Verse 1
Ahn ahn
Make nobody tell me nothing
Who the Son sets free is free indeed
(Free indeed)
Say me I no go fear nothing
He dey answer when I’m on my knees, yeah
Ebelebе for Ekwensu
Ogun orun ti sokale wa
(Yeah)
Surеly for my sake dem go gather
But I no dey fear cause

Chorus
I cast and bind
Mami water
Devilish power
Wey dey come for me
Ina the land
Deep in the ocean
Up in the mountain
Down in the valley
Whether dey hide
Or in the open
Inside the koro
Local or foreign
Agbara Jesu, oga ni mo je je
Ti m ba ti soro, nise le ma gbo mi, gbo mi, yeah

Verse 2
The genesis of the matter be say
The Lord dey try for me
(Try for me)
All of my sins He commot dem
He make the road clear for me, yeah
(Clear for me)
Baba that thing you dey do me
When I pray dey sweeting for body, yeah
(For body)
Tell dem say make dem no touch the boy
’Cause the boy is anointed oh
Point and killie
Satan finish
On the solid rock, we strong pass konkere
Oh whata feelings, spiritual healing
Carrying power for head, everywhere kakeri
(You hear me now?)
Punch the attack like a hooligan
Spoil their reggae with my blues
Like I’m Jazmine Sullivan
Swing a slingshot, pon da Philistine
Omo no dey try to jigime me
’Cause you know say

Chorus
I cast and bind
Mami water
Devilish power
Weh dey come for me
Ina the land
Deep in the ocean
Up in the mountain
Down in the valley
Whether dey hide
Or in the open
Inside the koro
Local or foreign
Agbara Jesu, oga ni mo je je
Ti m ba ti soro, nise le ma gbo mi, gbo mi, yeah

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related