Carry Me Lyrics by Yemi Alade

SHARE

Yemi Alade Lyrics

Yemi Alade's new album, Rebel Queen, features the mesmerizing track Carry Me as its fourteenth song, with lyrics that resonate deeply.

Rebel Queen Album Cover Art

RELATED: Read 'Bop' Lyrics by Yemi Alade

Yemi Alade - Carry Me Lyrics

Intro
Carry me, carry me, baby
Carry me, carry me, baby
Carry me, carry me, baby
Carry me, oh

Verse 1
Anywhere you go go, na where I wan go
Even if na Sokoto, I go follow you go
E get something wey you dey do when I dey for your side
E get the feeling wey me I dey feel, wey I no understand

Pre-Chorus
Shebi, you rub (kaya?)
Abi, na this manya
E set my body on fire
Carry you for my bololo
Omo, shayo na bastard
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg, make you carry me dey go

Chorus
Sun mo mi, baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
I dey for you, my baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
No be tinko-tinko
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
E dey do me something
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo

Verse 2
Carry me go
I follow you, no question
I padi you, no mention
Wahala for who dey question my love
Carry me go
Carry me go like Uber
I no get destination
Wahala for who dey question my love

Pre-Chorus
Shebi, you rub (kaya?)
Abi, na this manya
E set my body on fire
Carry you for my bololo
Omo, shayo na bastard
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg, make you carry me dey go

Chorus
Sun mo mi, baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
I dey for you, my baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
No be tinko-tinko
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
E dey do me something
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo

Outro
Wanna, wanna...
Wanna, wanna...
No be tinko-tinko
No be tinko-tinko

Find other latest music lyrics here and get fresh updates as they via Twitter and Facebook

Related