Pabrymo and Davido Lyrics
Bum Bum, Pabrymo's latest hit featuring Davido, boasts infectious lyrics—check them out and get ready to sing along!
Pabrymo & Davido - Bum Bum Lyrics
Banger
Baddest
Shekpe
Island girls dem dangerous
Japa leave her man
She wan be with us
Steeze dey choke
And I can never loose guard
Me and all my guys too woke
So tell me how you feeling this night
Issa party outside
Got the lala pon deck
And the shayo don start
All the shawties on check
Picky picky one sir
But look well make you no carry monster
Oya je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
You must to shake bum bum bum bum bum
Omo shake bum bum bum bumbum
Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Shake bum bum bum bumbum bum
Owo wa
Je ka flenjoor
Say them better than me abo go
Baby make I buy am who your vendor?
(who your vendor)
Baby make I tell you bo se nlo
Body hotter than fire
Make me scream jesus
Girl you’re bad I can’t lie (can’t lie)
We can take a trip to ibiza
No need visa
Ka ma lo dubai (bayi)
Early in the morn
Early momo
Shawty wey don muzz
Wanna call concord
Everything follow come
Fresh to the sock
Awon lo lenu
No dey hear what dem talk
Jam my gbedu
From lagos to obodo
And when them see me
Hot stories
Dem shout
Ogologo
Ogologogo
Ogologogo
Big booty girl make it clap in my lambo
Oya je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
You must to shake bum bum bum bum bum
Omo shake bum bum bum bumbum
Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Shake bum bum bum bumbum bum
Girly what you want
I go give you
I go give you
I get bar
Even my guys too
Shake your body dance
No dey do like statue
Presidential it comes with the ice too
Jam my gbedu
From lagos to obodo
And when them see me
Dem shout
Ogologo
Ogologogo
Ogologogo
Big booty girl make it clap in my lambo
Oya je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
You must to shake bum bum bum bum bum
Omo shake bum bum bum bumbum
Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Shake bum bum bum bumbum bum
Check lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook