
Ajofe and Smur Lee Lyrics
Anti-Framer lyrics by Ajofe featuring Smur Lee highlight the struggles of hustling for success while facing criticism, envy, and false accusations. The song reflects life in Lagos, the pursuit of money and recognition, and the determination to rise above industry manipulation and negativity.
Ajofe & Smur Lee - Anti-Farmer Lyrics
I just sufry enter eko
The hustle carry me just dey go
I pull up on dem make I flow
Dem say you want to blow?
Nyem ego
Elumelu abi na blaq Jonez?
Na modo Abi Ella Joe?
Asmau say make I dey on code
And I’m chilling with 2shotz
Umumanu o
Kalu don yapata na water?
Dem start to look us like we be guys
So far dem get service I will buy
Abobi wan chop me for my eye
Anti Farmer,
1m, 2m, 3M
Anti farmer
Nagode, top 10 for Apple Music and Spotify
Anti farmer
Emeka been thief money to buy himself plenty views
Anti farmer
Eh 2K likes to eh
Anti farmer
1m, 2m, 3M
Anti farmer
Nagode, top 10 for Apple Music and Spotify
Anti farmer
Emeka been thief money to buy himself plenty views
Anti farmer
Chai eh
Anti farmer
For this side everyday na Christmas
You guide you no guide
Na still the same pattern I go give you
Pikin why no get helpers suppose dem bomb Elon Musk
Na you dey find soul mate me I dey find money mate
Stacking force but still yet dem dey hate
I dey with full squad with timber elevate
The vision too clear I need to renovate
No pressure no splendor no time for the hate
If na 2 meters then I want more
Oga kpata like Elon musk
Different patterns I aje ball
No more doubting like a Thomas
If na 2 meters then I want more
Oga kpata like Elon musk
Different patterns I aje ball
No more doubting like a Thomas
Anti Farmer,
1m, 2m, 3M
Anti farmer
Nagode, top 10 for Apple Music and Spotify
Anti farmer
Emeka been thief money to buy himself plenty views
Anti farmer
Eh 2K likes to eh
Anti farmer
1m, 2m, 3M
Anti farmer
Nagode, top 10 for Apple Music and Spotify
Anti farmer
Emeka been thief money to buy himself plenty views
Anti farmer
Chai eh
Anti farmer
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook