
Abefe Lyrics
Abefeholics by Abefe is a celebratory anthem that captures the artist's confidence, gratitude, and outlook on life, reflecting on a journey marked by challenges and perseverance, the lyrics acknowledge God's blessings while embracing success, financial freedom, and self-belief. The song combines reflective moments with an upbeat spirit, conveying a mindset of staying focused, working hard, and enjoying the progress made despite past struggles.
Abefe - Abefeholic Lyrics
Intro
I think I've lost my mind
Hmm
Verse 1
So let me say a long thank you, to the Lord for my condition
'Cause in my opinion, out of everybody He bless me
W my creator, hmm
Very ready fully in action, I don replace all my opinions, hmm
'Cause even though life gets hard but, I dey collect all my commission
'Cause without money, kò sí oblee
They said a lot, they even say I'm forming (Forming o)
Even Jack go don if he no play
So I work small play Rome and Julie
Pre-Chorus
Who go think o, shey na me o?
Me wey my life history, e pass Ugo C. Ugo
But you see as I dey see so
I no panic as long as dem dey dance to my disco
Chorus
Lеle, Halle, Halle, Hallе, Halle, Halle, Halle
Glory be to God and every other thing
Feels so good to be Abefeholic o
body do me ligaligali
'Cause how I do my trick o, kò si ẹni to yẹ
Mo wo gbogbo set mi, kò si ẹni tó lẹ
Feels so good to be Abefeholic o
Body do me ligaligali
Verse 2
I'm at a point where I can lie (Can't lie)
I'ma gangster, I'ma rascal (Rascal)
You know say I get God, dem dey fear, aya wọn ja,
Reason why they play in the safe side
Ọṣẹ o, got mì ló Madagascar
Money is everything, I don cast am
And you know my blood won't settle, until I pack am, pack am
If you no get money, wa rí shege
I tell you banza, banza, mo kó sere
Many things I saw wey I no send
So I work small play me yori yori
Pre-Chorus
Who go think o, shey na me o?
Me wey my life history, e pass Ugo C. Ugo
But you see as I dey see so
I no panic as long as dem dey dance to my disco
Chorus
Lele, Halle, Halle, Halle, Halle, Halle, Halle
Glory be to God and every other thing
Feels so good to be Abefeholic o
Body do me ligaligali
'Cause how I do my trick o, kò si ẹni to yẹ
Mo wo gbogbo set mi, kò si ẹni tó le
Feel so good to be Abefeholic o,
Body do me ligaligali
(Lele) Halle, Halle, Halle, Halle, Halle, Halle
Glory be to God and every other thing
Feels so good to be Abefeholic o
Body do me ligaligali
'Cause how I do my trick o, kò si ẹni to yẹ
Mo wo gbogbo set mi, kò si ẹni tó le
Feels so good to be Abefeholic o
Body do me ligaligali
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook