SHARE

Since '04 Lyrics by D'banj

SHARE

D'banj Lyrics

To mark his 20th year in the Nigerian music industry, veteran musician D'banj dropped Since '04, take a look at the song's lyrics below and sing along.

Cover art for Since 04 by D banj
Since '04 Cover art

D'banj - Since '04 Lyrics

I must greet you all specially
Bad boy since 04
I no know if you know
I no care if you notice
I burn up with the O.Gs
Egbe isu ka n'iyan
Light up if you notice

Light up if you know this
Since Mo-hits if you know this
Flex if you hold cheese
I dey ball, I dey throw 3s
Dem go dey do like say dem dey pray make I no miss
Ya'll nigga don't know me
Na God grace wey dey
Na God grace wey dey hold me
Fine girls won wa mi
So fun won I'm kalakuta trapping

Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
Yes I'm the one
Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone

24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
What God can not do
Emi oni le gba o
24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
Emi oni le gba o
Does not exist

Aje
Omo ope ti gbera
I been on ma fastest chase
I been chasing my paper
If it is about the mulla
Anytime you call me up
I go come deliver

They can't see what I see
So they can't know what I know
Say na high coast
Icyyy
Hmm now they know they can't dami duro

Aje
Bangalee ti gbera
I been on ma fastest chase
I been chasing my paper
If it is about the mulla
Anytime you call me up
I go come deliver

Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
Yes I'm the one
Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone

24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
What God can not do
Emi oni le gba o
24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later

What God can not do
Emi oni le gba o
Does not exist
I'm D'banj or skibanj as my Jamaican friends call me and I must greet you all specially

'Since '04' Lyrics Contributors

Utere NaomiElizabeth Clifford.

Check other Song Lyrics here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT