SHARE

Everyday Lyrics by Fireboy DML

SHARE

Fireboy DML Lyrics

Fireboy DML has returned with a new potential chart-topping track titled "Everyday," explore the lyrics below and join in singing along.

Cover art for Everyday by Fireboy DML
Everyday Cover Art

Fireboy DML - Everyday Lyrics

Intro
Ob' Obah!!!
Wha dem a say?

Pre-Chorus
Tell me "where you dey?"
La ti Satide
I go meet you there
'Cause I miss you everyday
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situation

Chorus
Girl I'm not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la sọ
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma so
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
Omo yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh

Verse
Girl I'm not here to dey confuse you
Girl I'm only here to dey convince you
That I love, that I need, and I miss you
Me I love your body and your melanin too
Follow me go, givе me ginger
Taking me high whеn my energy low
I never love you finish oh
Don't leave me Oroma, ah
Baby let me take you to Ibiza
Let me put a ring around your finger
If you let the memory to linger
I will give you anything you want
Gba ko je
And I go gallant, I no go fear
You do me tungba but I don't care
I'm in my feelings and I just wan make you know

Pre-Chorus
Tell me "where you dey?"
La ti Satide
I go meet you there
'Cause I miss you everyday
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situation

Chorus
Girl I'm not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la sọ
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma so
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
Omo yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh

Contributors on 'Everyday' Lyrics

Peter OkhideElizabeth Clifford.

Check Lyrics of latest songs here and Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT